Nneka - Suffri (Band Version) - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Nneka - Suffri (Band Version)




Suffri (Band Version)
Suffri (Version de groupe)
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians,
Tu parles de tes élections, Nigérians, Nigérians,
We dey talk of the redemption, naija, naija
On parle de la rédemption, Naija, Naija
We dey talk of resolutions, oya
On parle de résolutions, allez
Tell me where the solution because nothing dey change
Dis-moi est la solution parce que rien ne change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake,
On ne fait que parler, on ne fait que vaporiser, on ne fait que ratisser,
All these lies so
Tous ces mensonges donc
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Souffrir, souffrir avec mon âme, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Souffrir, souffrir avec mon âme, Mon chéri, tu m'entends oh, dis
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Souffrir, souffrir avec mon âme jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh
Ne touche pas à mon âme, eh eh
Na only d rich man still dey gain oh
Seul le riche continue de gagner oh
All d moni where I dey go oh
Tout l'argent je vais oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Encore, tu vois, seul le pauvre souffre
Brother, your wish is my order, oh
Mon frère, ton souhait est mon ordre, oh
But nothing dey change, we just dey yan
Mais rien ne change, on ne fait que parler
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
On ne fait que vaporiser, on ne fait que ratisser, tous ces mensonges
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Souffrir, souffrir avec mon âme, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Souffrir, souffrir avec mon âme, Mon chéri, tu m'entends oh, dis
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Souffrir, souffrir avec mon âme jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh
Ne touche pas à mon âme, eh eh
Bridge
Pont
Suffri, suffri with my soul oh
Souffrir, souffrir avec mon âme oh
Suffri, suffri with my soul oh... jeh jeh jeh
Souffrir, souffrir avec mon âme oh... jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Souffrir, souffrir avec mon âme, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Souffrir, souffrir avec mon âme, Mon chéri, tu m'entends oh, dis
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Souffrir, souffrir avec mon âme jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh
Ne touche pas à mon âme, eh eh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
Mon chéri, réalise mes souhaits pour voyager vers des lieux lointains
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
Mais laisse mon âme ne pas périr pour que je sois vêtue de dentelle
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Comme la vie continue, je me souviens de tout ce que j'ai accompli
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Le coucher du soleil, le tonnerre et les tempêtes montrent que nous avons vraiment, réellement été trompés
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow,
C'est la vérité qu'ils disent que c'est ce que tu sèmes,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit,
C'est ce que tu récoltes, encore c'est juste un mensonge, c'est ce qu'on propage, on vaporise, on ouvre les yeux pour voir la tromperie,
To see us rise we must rejuvenate
Pour nous voir nous élever, nous devons nous régénérer
Na bottem we dey teh teh
C'est au fond que nous nous traînons
Na bottom we dey teh teh
C'est au fond que nous nous traînons
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
C'est au fond que nous nous traînons depuis trop longtemps, en bas depuis trop longtemps
Jeh o jeh jeh jeh o
Jeh o jeh jeh jeh o





Авторы: Nneka Egbuna, Farhad Samadzada, Jonas Da Silva Pinheiro


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.