Oritse Femi - (U) Unity - перевод текста песни на французский

(U) Unity - Oritse Femiперевод на французский




(U) Unity
(U) Unité
Yeah
Ouais
Musical Taliban
Taliban musical
Number one
Numéro un
W′on fokasibe
W′on fokasibe
Fresh one
Frais
W'on jokosibe
W'on jokosibe
Yeaaaaa
Yeaaaaa
Ja omo
Ja omo
Ja omo
Ja omo
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My people
Mon peuple
Oya Where′s the love?
Allez, est l'amour ?
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My Naija
Mon Nigéria
We used to love our brothers
On aimait nos frères
Now we don dey kill one another
Maintenant, on se tue les uns les autres
We be Giant of Africa for mouth
On est le géant de l'Afrique en paroles
My people dem no dey live better
Mon peuple ne vit pas mieux
Make we stop all the Killy killy
Arrêtons tous ces meurtres
Stop all the thiefy thiefy o
Arrêtons tous ces vols
Stop all the burning burning
Arrêtons tous ces incendies
My Brother and my Sister
Mon frère et ma sœur
Make we stop all the yama yama
Arrêtons tous ces bêtises
No time for Jaga Jaga o
Pas de temps pour le Jaga Jaga
Stop all the cunny cunny
Arrêtons toutes ces tricheries
My brother and my sister
Mon frère et ma sœur
We say we love one another
On dit qu'on s'aime
All of us dey wear one agbada
On porte tous le même agbada
If we observe the goodness of life
Si on observait la bonté de la vie
We no go like to kill each other oh oh
On n'aimerait pas se tuer les uns les autres oh oh
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le principal
Ohh ya ya
Ohh ya ya
You and me na the koko
Toi et moi, c'est le principal
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le principal
Ohh oh oh
Ohh oh oh
You na the koko
Tu es le principal
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where′s the love?
est l'amour ?
Oya Where's the love?
Allez, est l'amour ?
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My people
Mon peuple
We used to love our sisters
On aimait nos sœurs
Now dem come dey use them for rituals
Maintenant, on les utilise pour des rituels
We be Giant of Africa for mouth
On est le géant de l'Afrique en paroles
My people dem no dey live better
Mon peuple ne vit pas mieux
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Tu sais que le Nigéria sait travailler oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Tu sais que le Nigéria ne peut pas tomber
You know say naija we sabi book
Tu sais que le Nigéria sait lire
You know say naija e go still good
Tu sais que le Nigéria va quand même aller bien
Kilofe Kile tu feka she
Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
Je ko mo
E le se ro malo wo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
Cent mille milliards sont sur ton compte
I want to hear wo gbe ni toro
Je veux entendre wo gbe ni toro
Mi shey la toro o
Mi shey la toro o
Ni ilu ti wan ti biwon
Ni ilu ti wan ti biwon
Tell me when this gbege go stop
Dis-moi quand ce gâchis va s'arrêter
Make we stop all the Killy killy
Arrêtons tous ces meurtres
Stop all the thiefy thiefy o
Arrêtons tous ces vols
Stop all the burning burning
Arrêtons tous ces incendies
My Brother and my Sister
Mon frère et ma sœur
Make we stop all the yama yama
Arrêtons tous ces bêtises
No time for Jaga Jaga o
Pas de temps pour le Jaga Jaga
Stop all the doronize.com.ng cunny cunny
Arrêtons toutes ces tricheries
My brother and my sister
Mon frère et ma sœur
We say we love one another
On dit qu'on s'aime
All of us dey wear one agbada
On porte tous le même agbada
If we sabi the goodness of life
Si on connaissait la bonté de la vie
We no go like kill each other oh oh
On n'aimerait pas se tuer les uns les autres oh oh
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le principal
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le principal
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le principal
U na the koko oh
L'unité, c'est le principal
(One love keep us together)
(L'amour nous maintient ensemble)
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Tu sais que le Nigéria sait travailler oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Tu sais que le Nigéria ne peut pas tomber
You know say naija we be good people ya ya ya
Tu sais que le Nigéria est un bon peuple ya ya ya
You know say naija e go still good
Tu sais que le Nigéria va quand même aller bien






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.