Oritse Femi - Dey Your Own - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Oritse Femi - Dey Your Own




Musical Taliban number one
Музыкальный Талибан номер один
Eh eh
Э э
Onyeoma na Oritse Femi
Onyeoma na Oritse Femi
Nwa amama
НВА Амама
It's Vicebeatz make
Это Vicebeatz make
This life Wey we dey liveeee eh
Этой жизнью мы живем мы живем
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
На дей твой собственный сделай я дей свой собственный Джи Джи Джи
This World Wey we deyyyy e
Этот мир Вэй Вэй деййййййй
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
На делай свое дело я делаю свое О О О
Na baba God blessing dey work
На Баба Бог благословляет их работу
I no know wetin them wan kill me for
Я не знаю почему они хотят убить меня за это
Small thing them go don dey look for fault
Пустяк они идут не ищут вины
Shey na everything them go want to dey judge?
Shey na everything them go want to dey judge?
If to say na human being be God
Если сказать На человек будь Богом
Nothing for this world go dey work
Ничего для этого мира иди работай
Thank God say man no be God
Слава Богу скажи человек нет будь Богом
No man for dey this world
Нет человека для этого мира.
Uwa siri ike leh
Ува Сири Айк Лех
Ile aye leh Oh Oh
Иль Ай Лех о о
Ndi uwa Siri ike
НДИ Ува Сири Айк
Ara aye le wan le ko ko
Ара Ай Ле Ван ле ко ко
Them go tell you say them be your best man
Они пойдут и скажут тебе, что они будут твоим шафером.
When money don finish, them tuwama
Когда деньги не заканчиваются, они становятся тувамой.
Them go promise say them go dey your side
Они идут обещают говорят они идут на твою сторону
Them go still want make you commit suicide o
Они все еще хотят заставить тебя покончить с собой о
Ibiri o
Ибири о
Ibirii kam biri o
Ибирий Кам бири о
Ibiri o
Ибири о
Ibiri kam biri
Ибири Кам бири
If them no call you, dey your lane
Если они не позовут тебя, они уйдут с твоей полосы.
No go carry another man gbege
Нет иди тащи с собой другого человека Джебе
Ibiri o
Ибири о
Ibiri kam biri
Ибири Кам бири
Otua
Отуа
This life wey we dey liveee eh
Этой жизнью мы живем мы живем
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
На дей твой собственный сделай я дей свой собственный Джи Джи Джи
This World wey we deyyy
Этот мир Вэй Вэй Дэй
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
На делай свое дело я делаю свое О О О
Ife ni na eme na uwa
Ифе ни на Эме на Ува
Ikpe a di na uwa
Икпе а Ди на Ува
Oh Oh Oh Oh
О О О О
If to say na human being be God
Если сказать На человек будь Богом
Nothing for this world go dey work
Ничего для этого мира иди работай
Thank God say man no be God
Слава Богу скажи человек нет будь Богом
No man for dey this world
Нет человека для этого мира.
Uwa siri ike leh
Ува Сири Айк Лех
Ile aye leh Oh Oh
Иль Ай Лех о о
Ndi uwa siri ike
НДИ Ува Сири Айк
Ara aye le wan le ko ko
Ара Ай Ле Ван ле ко ко
Some girls go dey form like them love you die
Некоторые девушки сходят с ума, как они, любят, когда ты умираешь.
When money don finish them tuwama
Когда деньги Дон прикончат их тувама
She go follow that man with a range rover
Она пошла за тем парнем на Рейндж Ровере.
If you call her phone, she go tell you game over
Если ты позвонишь ей, она скажет, что игра окончена.
Oh no
О нет
Ibiri o
Ибири о
Ibirii kam biri o
Ибирий Кам бири о
Ibiri o
Ибири о
Ibiri kam biri
Ибири Кам бири
As them dey warn you, dey your lane
Как они вас предупреждают, идите своей дорогой.
No go carry another man gbege
Нет иди тащи с собой другого человека Джебе
Ibiri o
Ибири о
Ibiri kam biri
Ибири Кам бири
Hey Oritse Femi
Эй Орице Фэми
I love you
Я люблю тебя
Taa!!
Таа!!
Common comot for here
Обычный КОМОТ для здешних мест
Who you love?
Кого ты любишь?
Carry that your fake love comot for my front
Носи эту свою фальшивую любовь КОМОТ для моего фронта
Mtchewww
Mtchewww
Oh my God Fiokee!
О Боже, Фиоки!





Авторы: Oritsefemi


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.