Patoranking - Celebrate Me - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Patoranking - Celebrate Me




Celebrate Me
Celebrate Me
(Giddem, giddem)
(Гиддем, гиддем)
(Wi', Wi', Wi', Willis, giddem)
(Ви, Ви, Ви, Уиллис, гиддем)
Weh yuh seh?
Что ты сказал?
If I fail, dem go laugh me
Если я потерплю неудачу, они будут смеяться надо мной
Na my mama na him baff me
Моя мама отшлепает меня
Dem use excuse dey slap me
Они найдут любой повод, чтобы ударить меня
Same people, when I turn, dem go yab me
Те же люди, когда у меня все будет хорошо, будут завидовать мне
Alright
Ладно
Tell me, tell me where dem dey
Скажи мне, скажи мне, где они сейчас
When I dey hustle, I dey try sustain
Когда я трудился, я пытался выжить
Every, every Saturday
Каждую субботу
From Ilaje down to Costain
От Иладже до Костейна
Abeg, abeg no carry my blessing run
Умоляю, не отнимай у меня мои благословения
Today na you, tomorrow fit be my turn
Сегодня это ты, завтра может быть моя очередь
Show me love, no go show me python
Прояви ко мне любовь, а не зависть
We be the same for Oluwa kingdom
Мы равны в царстве Бога
So me say
Поэтому я говорю
Celebrate me, now when I dey alive
Празднуй меня, пока я жив
Appreciate me, now when I dey alive
Цени меня, пока я жив
No be say when I leave this life
Не говори мне, что любишь меня, когда я уйду
You go dey fake am for my wife
И не притворяйся передо мной женой
Celebrate me, now when I dey alive
Празднуй меня, пока я жив
Appreciate me, now when I dey alive
Цени меня, пока я жив
No be say when I leave this life
Не говори мне, что любишь меня, когда я уйду
You go dey fake am for my back
И не притворяйся передо мной моей женой
Elema of Warri, you be big name
Элема из Варри, ты великое имя
Ifeanyi Odii, you be big name
Ифеани Оди, ты великое имя
Awaritse, you be big name
Аваритсе, ты великое имя
My brother Young Don, you be big name
Мой брат Янг Дон, ты великое имя
Onyeoma Havey The Don, big name
Оньеома Хейви Дон, великое имя
Foston, Sirgila, big name
Фостон, Сирджила, великое имя
Ejele One, you be big name
Эжеле Один, ты великое имя
Obi Cubana, you be big name
Оби Кубана, ты великое имя
Arthur Eze, you be big name
Артур Эзе, ты великое имя
Ben Peters, you be big name
Бен Питерс, ты великое имя
Tom Polo, you be big name
Том Поло, ты великое имя
Ochacho Ebelebe, you be big name
Очачо Эбелебе, ты великое имя
Okonjo Eweala, you be big name
Оконжо Эвеала, ты великое имя
Larry Gaga nwannem, you be big name
Ларри Гага нваннем, ты великое имя
Oluwa make me a big name
Боже, сделай меня великим
Make I put all my enemies in big shame
Сделай так, чтобы все мои враги опозорились
So me say
Поэтому я говорю
Celebrate me, now when I dey alive
Празднуй меня, пока я жив
Appreciate me, now when I dey alive
Цени меня, пока я жив
No be say when I leave this life
Не говори мне, что любишь меня, когда я уйду
You go dey fake am for my wife
И не притворяйся передо мной женой
Celebrate me, now when I dey alive
Празднуй меня, пока я жив
Appreciate me, now when I dey alive
Цени меня, пока я жив
No be say when I leave this life
Не говори мне, что любишь меня, когда я уйду
You go dey fake am for my back
И не притворяйся передо мной моей женой
Gimme-gimme, wetin I deserve
Дай мне то, что я заслуживаю
If I suppose dey, no put me for reserve
Когда я в порядке, не ставь меня в резерв
No go wait 'til I kpai
Не жди, пока я умру
Before you gimme meat pie
Прежде чем ты дашь мне пирожок
Mike Adenuga, you be big name
Майк Аденуга, ты великое имя
Lekki Gardens, you be big name
Lekki Gardens, ты великое имя
Kabiyesi Elegushi, you be big name
Кабиьеси Элегуши, ты великое имя
Obafemi Martins, you be big name
Обафеми Мартинс, ты великое имя
Dammy Oloyon, you be big name
Дамми Олойон, ты великое имя
Ibrahim Mahama, you be big name
Ибрагим Махама, ты великое имя
Sledge for Ghana, you be big name
Sledge for Ghana, ты великое имя
Spoy Chukwudi, you be big name
Спой Чуквуди, ты великое имя
Chief Ikuku, you be big name
Чиф Икуку, ты великое имя
NASA Research, you be big name
NASA Research, ты великое имя
Alfred Temile, you be big name
Альфред Темиле, ты великое имя
Charlie Akpuruka, you be big name
Чарли Акпурука, ты великое имя
Big Lamz, CB, big name
Биг Ламз, СБ, большое имя
Emma Baggie, Billie Boom, you be big name
Эмма Бэгги, Билли Бум, ты великое имя
Afunsho Ferra, you be big name
Афуншо Ферра, ты великое имя
Batura Long Cash, you be big name
Батура Лонг Кэш, ты великое имя
Oluwafizzy
Олувафиззи
Celebrate me, now when I dey alive
Празднуй меня, пока я жив
Appreciate me, now when I dey alive
Цени меня, пока я жив
No be say when I leave this life
Не говори мне, что любишь меня, когда я уйду
You go dey fake am for my wife
И не притворяйся передо мной женой
Celebrate me, now when I dey alive
Празднуй меня, пока я жив
Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)
Цени меня, пока я жив (теперь, когда я жив)
No be say when I leave this life
Не говори мне, что любишь меня, когда я уйду
You go dey fake am for my back (fake am for my back)
И не притворяйся передо мной женой (притворяйся передо мной женой)
Gemstone still the boss
Джемстоун все еще босс
You dun' kno
Ты знаешь
Weh yuh a seh?
Что ты сказал?
(Giddem, giddem)
(Гиддем, гиддем)





Авторы: Patrick Nnaemeka Okorie, Shekwoyemi Daniel Williams


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.