Popular - See - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Popular - See




See
See
Nsogbu record yeh populalalalar hey
Nsogbu record yeh populalalalar hey
I never see oh I never see oh
Je n'ai jamais vu oh je n'ai jamais vu oh
Sheybi dem say dem no dey feel oh dem no dey feel oh
Sheybi dem dit qu'ils ne ressentent pas oh ils ne ressentent pas oh
The kind of music I dey bring oh wey I dey sing oh
Le genre de musique que je fais oh que je chante oh
I never start dem don dey move on dey dance awilo (yeey)
Je n'ai pas encore commencé qu'ils bougent déjà, dansent awilo (yeey)
I never see oh I never see oh
Je n'ai jamais vu oh je n'ai jamais vu oh
Why dem wan drain my energy oh my energy oh
Pourquoi veulent-ils épuiser mon énergie oh mon énergie oh
Dem say dem wan gather me beat oh na only me oh
Ils disent qu'ils veulent rassembler mon rythme oh, c'est moi seulement oh
I get plenty enemy oh enemy oh yeah
J'ai beaucoup d'ennemis oh ennemis oh yeah
I get the power I get the power
J'ai le pouvoir j'ai le pouvoir
You fit to call me babalawo oh babalawo
Tu peux m'appeler babalawo oh babalawo
I no dey reason anybody
Je ne me soucie de personne
God go punish una
Dieu vous punira
I no dey fear anybody all of una father yeey
Je n'ai peur de personne, tous vos pères yeey
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
Another nigga like me oh
Un autre mec comme moi oh
I say na me dey run am oh-oh
Je dis que c'est moi qui le dirige oh-oh
Say na me dey run am oh
Dis que c'est moi qui le dirige oh
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oooh)
(Je n'ai jamais vu oooh)
Yeey motherfucker wanna shoot me
Yeey connard veux me tirer dessus
Cause I no dey give them rest of mind
Parce que je ne leur donne pas la paix
I'm looking fly in my Louis
Je suis stylé dans mes Louis
And you know I never say no lie
Et tu sais que je ne mens jamais
Shawty say she wanna do me do me wanna give me on a low key
La fille dit qu'elle veut me faire, me faire, veut me donner en douce
Me I no dey like wahala oh hala oh
Moi, je n'aime pas les problèmes oh hala oh
But I beg you make you no push me
Mais je te prie de ne pas me pousser
I never see oh I never see oh
Je n'ai jamais vu oh je n'ai jamais vu oh
The matter con dey tire me oh dey tire me oh
L'affaire commence à me fatiguer oh à me fatiguer oh
'Cause for the church na dem be member na me be G-O
Parce que à l'église, c'est eux qui sont membres, moi je suis G-O
Dem start to call me alhaji
Ils commencent à m'appeler alhaji
Oh oh alhaji oh
Oh oh alhaji oh
Oh, oh-oh
Oh, oh-oh
For the record say na me dey break the record wahaha
Pour le disque, dis que c'est moi qui bat le record wahaha
I had to put all the pain for the record, eh
J'ai mettre toute la douleur sur le disque, eh
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
Another nigga like me oh
Un autre mec comme moi oh
I say na me dey run am oh oh
Je dis que c'est moi qui le dirige oh oh
Say na me dey run am oh
Dis que c'est moi qui le dirige oh
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oh)
(Je n'ai jamais vu oh)
I never see oh
Je n'ai jamais vu oh
(I never see oooh)
(Je n'ai jamais vu oooh)
For the record say na me dey break the record
Pour le disque, dis que c'est moi qui bat le record
Yaaay eh-eh
Yaaay eh-eh
Popular populalalar popular
Populaire populalalar populaire
Prrrrr
Prrrrr






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.