Preye Odede - Eyene Nyor - перевод текста песни на русский

Eyene Nyor - Preye Odedeперевод на русский




Eyene Nyor
Очи Господа
Father, Lord I thank You
Отец, Господь, благодарю Тебя
For the things you don
За все, что Ты делаешь
Wetin Man no fit Do
То, что человек сделать не может
You don Do Scatter Ooh
Ты сделал, разбросал повсюду
Yoh, yoh, yoh
О-о, о-о, о-о
You open plenty Doors
Ты открыл столько дверей
Load Blessings and say
Насыпал благословений и сказал
Make I Choose, Ooh
Выбирай, о-о
E dey do me like Film Ooh
Это как кино, о-о
Na wetin wen I get Ooh
Что у меня есть,
Wey no be you give Me
Чего бы Ты мне не дал?
Yoh, yoh, yoh
О-о, о-о, о-о
Make you take the Glory
Прими же всю славу
{Kpukpru S'abasi
{Всё, что Бог
Anamde Ku'wem Mi
Сделал в моей жизни}
(What God didin my life is ...)
(То, что Бог сделал в моей жизни ...)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Удивительно
Kpukpru S'abasi
Всё, что Бог
Anamde Ku'wem Mi
Сделал в моей жизни}
(What God didin my life is ...)
(То, что Бог сделал в моей жизни ...)
Emenyene Nyo (Marvelous }
Удивительно}
I remember before, before
Я помню раньше, раньше
Gari sef hard to see
Даже гари было трудно найти
But I no know what to say, today
Но я не знаю, что сказать, сегодня
Your Blessings dey Rush us Oh
Твои благословения льются на нас
Anything I touch, you dey bless
Всё, к чему я прикасаюсь, Ты благословляешь
When I fall you carry Me
Когда я падаю, Ты поднимаешь меня
You dey always show yourself Oh
Ты всегда проявляешь себя
Wetin I fit give you
Что я могу дать Тебе
For all the things you've done
За всё, что Ты сделал
You no be like Man wey dey Fail
Ты не такой, как человек, который подводит
When you talk, you dey Do
Когда Ты говоришь, Ты делаешь
Na only you be God Ooh
Только Ты Бог
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
О-о, о-о, о-о, о-о, о-о
Emenyene Nyo (Marvelous)
Удивительно
{Kpukpru S'abasi
{Всё, что Бог
Anamde Ku'wem Mi
Сделал в моей жизни}
(What God didin my life is ...)
(То, что Бог сделал в моей жизни ...)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Удивительно
Kpukpru S'abasi
Всё, что Бог
Anamde Ku'wem Mi
Сделал в моей жизни}
(What God didin my life is ...)
(То, что Бог сделал в моей жизни ...)
Emenyene Nyo (Marvelous }
Удивительно}
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
(О-о, о-о, о-о, о-о, о-о
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
О-о, о-о, о-о, о-о, о-о)
Thank God oh,
Слава Богу,
Than'k you Lord
Благодарю Тебя, Господь
Thank you Lord
Благодарю Тебя, Господь
You no be Man Ooh
Ты не человек
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
О-о, о-о, о-о, о-о, о-о
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
О-о, о-о, о-о, о-о, о-о
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
О-о, о-о, о-о, о-о, о-о
Emenyene Nyo (Marvelous)
Удивительно
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
О-о, о-о, о-о, о-о, о-о
Emenyene Nyo (Marvelous)
Удивительно





Авторы: Odede Onyenkepreye


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.