Runtown - If E Happen For Lagos - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Runtown - If E Happen For Lagos




If E Happen For Lagos
Si cela arrive à Lagos
It′s Mystro on the beat baby
C'est Mystro sur le beat bébé
If you no know big man
Si tu ne connais pas le grand homme
You never know person
Tu ne connais personne
You no shine your eyes
Tu n'as pas ouvert les yeux
You never see something
Tu n'as rien vu
You never party for Eko
Tu n'as jamais fait la fête à Eko
Omo you never do nothing
Mon chéri tu n'as rien fait
Government na yawa oh
Le gouvernement est un bordel oh
Dem no dey do nothing
Ils ne font rien
Na so dem waka, waka, waka
C'est comme ça qu'ils marchent, marchent, marchent
Everybody searching for the answer
Tout le monde cherche la réponse
The matter, matter, matter
L'affaire, l'affaire, l'affaire
If you ask me, who I go ask am?
Si tu me poses la question, à qui je vais la poser ?
Omo wetin dey pa, pa, pa?
Mon chéri, qu'est-ce qui se passe, se passe, se passe ?
Governor talk say "na Federal"
Le gouverneur a dit "c'est le gouvernement fédéral"
The same reason why the rich is getting
La même raison pour laquelle les riches deviennent
Richer na the reason why poor man still dey japa
Plus riches, c'est la raison pour laquelle le pauvre est toujours en train de fuir
If e happen for Lagos
Si cela arrive à Lagos
Make e dey inside Lagos
Que ça reste à Lagos
And as e happen for Lagos
Et comme cela arrive à Lagos
Make e dey inside Lagos
Que ça reste à Lagos
If you no know big man
Si tu ne connais pas le grand homme
You never know person
Tu ne connais personne
You no shine your eyes
Tu n'as pas ouvert les yeux
You never see something
Tu n'as rien vu
You never party for Eko
Tu n'as jamais fait la fête à Eko
Omo you never do nothing
Mon chéri tu n'as rien fait
Government na yawa oh
Le gouvernement est un bordel oh
Dem no dey do nothing
Ils ne font rien
Gats keep am on a low
Il faut le garder discret
Eyes on my money, gats keep am on the low
Les yeux sur mon argent, il faut le garder discret
Gidi-gidi gada-gada no dey win fight
Gidi-gidi gada-gada ne gagne pas les combats
So we bring the fire brother me I can't shout
Alors on apporte le feu frère, moi je ne peux pas crier
Shey ′cause you see me in a Bentley?
Est-ce que parce que tu me vois dans une Bentley ?
You want to friend me, just to end me
Tu veux être mon ami, juste pour me finir
Shey na my fault say God dey bless me?
Est-ce que c'est de ma faute si Dieu me bénit ?
Na so dem waka, waka, waka
C'est comme ça qu'ils marchent, marchent, marchent
Everybody searching for the answer
Tout le monde cherche la réponse
The matter, matter, matter
L'affaire, l'affaire, l'affaire
If you ask me, who I go ask am?
Si tu me poses la question, à qui je vais la poser ?
Omo wetin dey pa, pa, pa?
Mon chéri, qu'est-ce qui se passe, se passe, se passe ?
Governor talk say "na Federal"
Le gouverneur a dit "c'est le gouvernement fédéral"
The same reason why the rich is getting
La même raison pour laquelle les riches deviennent
Richer na the reason why poor man still dey japa
Plus riches, c'est la raison pour laquelle le pauvre est toujours en train de fuir
If e happen for Lagos
Si cela arrive à Lagos
Make e dey inside Lagos
Que ça reste à Lagos
And as e happen for Lagos
Et comme cela arrive à Lagos
Make e dey inside Lagos
Que ça reste à Lagos
If you no know big man
Si tu ne connais pas le grand homme
You never know person
Tu ne connais personne
You no shine your eyes
Tu n'as pas ouvert les yeux
You never see something
Tu n'as rien vu
You never party for Eko
Tu n'as jamais fait la fête à Eko
Omo you never do nothing
Mon chéri tu n'as rien fait
Government na yawa oh
Le gouvernement est un bordel oh
Dem no dey do nothing
Ils ne font rien






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.