Sauce Kid - Edondemadt - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Sauce Kid - Edondemadt




Edondemadt
Edondemadt
E don dey madt 2010, 2012
C'est devenu fou en 2010, 2012
Dem still dey madt... okay (yea)
C'est toujours fou... ok (ouais)
You don see homeless person wey get homework (yea)
T'as déjà vu un sans-abri avoir des devoirs (ouais)
I tire o
J'en peux plus
(2baba in the building)
(2baba dans la place)
You don see handicap wey dey hold hin cap for hand
T'as déjà vu un handicapé tenir sa casquette à la main
(Sauce kid baba, anything dey happen)
(Sauce kid baba, tout peut arriver)
See account... Na personality account (no shaking)
Regarde ce compte... C'est un compte personnalité (pas de doute)
Na your cap size you
C'est la taille de ta casquette, toi
Na your cap size capsize your ship
C'est la taille de ta casquette qui fait couler ton navire
What's your relationship with ya cap... captain
C'est quoi ta relation avec ta casquette... capitaine
One nne
Une seule
You know
Tu sais
I tell you mehn
Je te dis mec
It's like festac where we dey
On dirait qu'on est à Festac
Everything dey move around
Tout bouge
E don dey
C'est déjà
What is sinzu (e don dey madt abi)
C'est quoi Sinzu (c'est devenu fou, non ?)
I go by the name of lynxx
Je me fais appeler Lynxx
E don dey madt abi
C'est devenu fou, non ?
Wetin concern okada with seatbelt
Qu'est-ce qu'une moto-taxi a à faire avec une ceinture de sécurité ?
If you gbagaun for beach, shey na seashell
Si tu te noies à la plage, c'est un coquillage ?
Person wey dey sweat talk say I am chilling
Quelqu'un qui transpire dit qu'il se détend
Abi you see ashawo wey dey catch feeling
T'as déjà vu une prostituée qui commence à avoir des sentiments ?
You fit wear underskirt on top dress
Tu peux porter un jupon sur une robe
Abi you baff up because you wan toast bread
Ou bien tu te laves parce que tu veux faire griller du pain
BB pin, so jean utunu
Code PIN BB, jean serré
For the record this na sinzu and lynxxx utunu
Pour info, c'est Sinzu et Lynxxx, serrés
You dey madt abi
T'es fou ou quoi ?
Because you piss for VI no mean you be VIP
Ce n'est pas parce que tu pisses à VI que t'es un VIP
You chop corn with your friends you talk say na conference
Tu épluches du maïs avec tes potes, tu dis que c'est une conférence
My friend, you are thinking with your penis you need some sense
Mon ami, tu penses avec ton pénis, il te faut du bon sens
Shey your shirt na aeroplane because e dey hanger
Ta chemise est un avion parce qu'elle est sur un cintre ?
Throway knockout say na club banger
Tu jettes Knockout, tu dis que c'est le tube du club
You mean M.I as in your father is a baga
Tu veux dire M.I. comme dans ton père est un sac ?
You dey madt, you dey craze, you dey para
T'es fou, t'es dingue, t'es à cran
Ha... wetin dey happen
Ah... qu'est-ce qui se passe ?
My guy na your eye e go sharpen
Mec, c'est ton œil qui va s'ouvrir
Ha, e don dey madt abi
Ah, c'est devenu fou, non ?
You want to go to yaba left abi
Tu veux aller à Yaba Left, c'est ça ?
E don dey mad
C'est devenu fou
E be like e dey madt
On dirait que c'est devenu fou
In fact, you go soon confess
En fait, tu vas bientôt avouer
Come first wa nne
Viens en premier, ma belle
Commot for my circumference
Sors de ma circonférence
You go like flash with private number
Tu vas faire comme un flash avec un numéro masqué
Or make we go ham on top burger
Ou bien on va se gaver de hamburgers
Shey you go like pick-pin on top stick
Tu vas faire comme une épingle sur un bâton
Or make you try use chopstick to chop stick
Ou bien essaie d'utiliser des baguettes pour couper un bâton
Imagine make your parent no pay rent
Imagine que tes parents ne paient pas le loyer
Make landlord say you dey test hin patience
Le propriétaire dit que tu mets sa patience à l'épreuve
You get goodluck say you get patience
T'as de la chance d'être patient
Imagine goodluck without patience
Imagine Goodluck sans patience
Ha, what is sinzu
Ah, c'est quoi Sinzu ?
Dey don dey ask me since sinzu is sinzu
On me le demande depuis que Sinzu est Sinzu
I even do single called sinzu is sinzu
J'ai même fait un single appelé Sinzu is Sinzu
I even do tattoo sinzu is sinzu
J'ai même fait un tatouage Sinzu is Sinzu
Dey still dey ask me: what is sinzu
On me demande encore : c'est quoi Sinzu ?
E be like you dey deaf
On dirait que t'es sourd
E be like you are dumb
On dirait que t'es muet
E be like you don dey mad since morning
On dirait que t'es fou depuis ce matin
Ha... wetin dey happen
Ah... qu'est-ce qui se passe ?
My guy na your eye e go sharpen
Mec, c'est ton œil qui va s'ouvrir
Ha, e don dey madt abi
Ah, c'est devenu fou, non ?
You want to go to yaba left abi
Tu veux aller à Yaba Left, c'est ça ?
Ha, it's like L.A moving
On dirait que L.A. bouge
Monaco cruising, oju elegba cruising
Croisière à Monaco, les yeux d'Elegba en croisière
See any how we be
Regarde comment on est
See they people go look at you and you are shaking
Les gens te regardent et tu trembles
Hey, it's 11: 45
Hé, il est 11h45
And already you are partying
Et tu fais déjà la fête
Tell me what you feel right now
Dis-moi ce que tu ressens en ce moment
My man, i can tell you are crazing
Mon pote, je vois que tu deviens fou
What are you even speaking
Qu'est-ce que tu racontes ?
Nothing is so funny and i see you are laughing
Il n'y a rien de drôle et je te vois rire
The rest in the game is peaceful but i see you are lacking
Les autres dans le game sont tranquilles mais je vois que tu manques de quelque chose
It's not a small thing
Ce n'est pas rien
This is how we feeling when we lonely
C'est comme ça qu'on se sent quand on est seuls
We do it anyhow
On fait les choses à notre façon
With 2face and Saucekid baba
Avec 2face et Saucekid baba
This is a gansta hopping
C'est un gangsta qui saute
Anything you see, you see we hopping
Quoi que tu voies, tu nous vois sauter
Anyhow we be,, we are hipping and are hopping
Peu importe comment on est, on se dandine et on saute
And i crazy, ha wahala
Et je suis fou, ah les problèmes
Wahala dey
Il y a des problèmes
Dey craze now, think about it
Deviens fou maintenant, réfléchis-y
This is freestyle from the... hey
C'est du freestyle de...
Hey hey
Here no be ghetto o, here na Naija
Ici, c'est pas le ghetto, c'est le Nigeria
Rugged, beautiful, anyhow wey you wan look am
Robuste, beau, comme tu veux le voir
From inside Naija
Du fin fond du Nigeria
But as you come come from Naija, you come dey do anyhow
Mais dès que tu viens du Nigeria, tu commences à faire n'importe quoi
E don dey madt abi
C'est devenu fou, non ?





Авторы: Babalola Falemi


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.