Seyi Shay - Yolo Yolo текст песни

Текст песни Yolo Yolo - Seyi Shay



Eeh Eeh Eeh
Djcoublon
I just dey think about my life "my life"
From where I started to where I dey now
I see say many things don happen
Many many mistakes that has taught me correct lesson
Oh oh
Nobody wanna be your friend when its bitter
They only claim your friend when its better
After all the storms I don go through
Still ended up a winner, I dey count counting blessing
Help me yolo, yolo yolo yolo yolo
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance,
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya bere mole, alabankoko, ko duro soke o
Oya break dance, alabankoko, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, ko duro soke o
Ehn ehn
The pikin wey dem carry for back no know say journey far
Gbogbo biz girl ko easy bere lowo Jennifer
Na only the pesin wey know go tell you the true story
After all the said and done I give God all the glory
Help me yolo o, yolo Yolo
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance,
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya bere mole, alabankoko, ko duro soke o
Oya break dance, alabankoko, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, ko duro soke o
Ehn ehn
Blow the trumpet
Oya dance
Give me the beat
Give me the samba
Give me the samba
Oya dance, Oya dance
Obrigado, Gracias
Ese ese
Nagode



Авторы: Mad Solutions


Seyi Shay - Yolo Yolo
Альбом Yolo Yolo
дата релиза
09-01-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.