Sir Tami - Reality - перевод текста песни на немецкий

Reality - Sir Tamiперевод на немецкий




Reality
Realität
Fire fire burn mi enemies
Feuer, Feuer verbrenn meine Feinde
Dem want use hatred and burn mi energy
Sie wollen Hass benutzen und meine Energie verbrennen
Me just want peace, Me just want my harmony
Ich will nur Frieden, ich will nur meine Harmonie
Spit Fire when i sing my melody
Spucke Feuer, wenn ich meine Melodie singe
Fire fire burn mi enemies
Feuer, Feuer verbrenn meine Feinde
Dem want use hatred and burn mi energy
Sie wollen Hass benutzen und meine Energie verbrennen
Somebody call emergency, come and see wetin i dey see
Jemand rufe den Notruf, komm und sieh, was ich sehe
Sir Tami pon this nyehenn
Sir Tami auf diesem hier nyehenn
If i start to dey talk
Wenn ich anfange zu reden
Many many things wey dey sup
Viele, viele Dinge, die passieren
My People never know what is up
Meine Leute wissen nie, was los ist
Until somebody fall from a gunshot
Bis jemand durch einen Schuss fällt
I dey my lane o
Ich bleibe auf meiner Spur, o
My people they know that i got them and they got me too
Meine Leute wissen, dass ich für sie da bin und sie auch für mich
Look with your eyes o
Schau mit deinen Augen, o
What you see sometimes is good but its not really good
Was du manchmal siehst, ist gut, aber es ist nicht wirklich gut
Mo tun ti de o
Ich bin wieder da, o
Mo Gbono feli feli, dem know say mi no dey play
Ich bin brandheiß, sie wissen, dass ich nicht spiele
Call up the radio, Make you tell them to put my music on da replay
Ruf das Radio an, sag ihnen, sie sollen meine Musik auf Wiederholung spielen
My guy don′t bow for a man
Mein Freund, verbeuge dich nicht vor einem Mann
Manna Manna stand gallant for the ground
Mann, Mann steh tapfer auf dem Boden
Tell that bludclaart we are made of a bomb
Sag diesem verdammten Kerl, wir sind aus einer Bombe gemacht
Me not even fear if they're bussin they′re gun
Ich fürchte mich nicht mal, wenn sie ihre Waffen abfeuern
And the feeling is hurting me
Und das Gefühl verletzt mich
I'm feeling it mentally
Ich fühle es mental
My people are suffering
Meine Leute leiden
I'm talking reality
Ich spreche über die Realität
Badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
Neider verursachen den Notfall, jedes Mal, wenn ich die Realität anspreche
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Sie werden kommen und shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti machen
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
Sie werden kommen und shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya machen
What you see you see
Was du siehst, siehst du
What you see i see
Was du siehst, sehe ich
My guy you don′t know
Mein Freund, du weißt es nicht
If you know you know
Wenn du es weißt, weißt du es
If you know you know, my guy you don′t know
Wenn du es weißt, weißt du es, mein Freund, du weißt es nicht
All my guys they know, what they see, what they believe in
Alle meine Jungs wissen, was sie sehen, woran sie glauben
Believe in God what you believe in
Glaube an Gott, woran du glaubst
All them man demma blind, dem no see vivion
All diese Männer sind blind, sie sehen keine Vision
What you
Woran du
What you believe in
Woran du glaubst
All them man demma blind dem no see vision
All diese Männer sind blind, sie sehen keine Vision
My people dey beg for the release
Meine Leute betteln um die Veröffentlichung
On my PC i dey see all their retweets
Auf meinem PC sehe ich all ihre Retweets
E no easy dem want see me on their tv
Es ist nicht einfach, sie wollen mich in ihrem Fernsehen sehen
Take it easy, you go see me on Hip Tv
Nimm's leicht, du wirst mich auf Hip Tv sehen
One day One day One day One day One day
Eines Tages, eines Tages, eines Tages, eines Tages, eines Tages
Every single day we dey pray to Jah
Jeden einzelnen Tag beten wir zu Jah
Every single day we dey pray to Jah
Jeden einzelnen Tag beten wir zu Jah
And the feeling is hurting me
Und das Gefühl verletzt mich
I'm feeling it mentally
Ich fühle es mental
My people are suffering
Meine Leute leiden
I′m talking reality
Ich spreche über die Realität
Badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
Neider verursachen den Notfall, jedes Mal, wenn ich die Realität anspreche
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Sie werden kommen und shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti machen
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
Sie werden kommen und shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya machen
Money and Time, Freedom or Power
Geld und Zeit, Freiheit oder Macht
Liberation to the people i'm fed up
Befreiung für die Leute, ich habe es satt
People be crying, People be hustling
Leute weinen, Leute schuften
In my beloved country
In meinem geliebten Land
Baby cries
Baby schreit
My people they love me
Meine Leute, sie lieben mich
They do not deny me
Sie leugnen mich nicht
But if you′re hating on me
Aber wenn du mich hasst
You can love me or hate me
Du kannst mich lieben oder hassen
And the feeling is hurting me
Und das Gefühl verletzt mich
I'm feeling it mentally
Ich fühle es mental
My people are suffering
Meine Leute leiden
I′m talking reality
Ich spreche über die Realität
Badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
Neider verursachen den Notfall, jedes Mal, wenn ich die Realität anspreche
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Sie werden kommen und shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti machen
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
Sie werden kommen und shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya machen





Авторы: Tamilore Akinsulire


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.