Sir Tami - Reality - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Sir Tami - Reality




Reality
Réalité
Fire fire burn mi enemies
Feu, feu, brûle mes ennemis
Dem want use hatred and burn mi energy
Ils veulent utiliser la haine et brûler mon énergie
Me just want peace, Me just want my harmony
Je veux juste la paix, je veux juste mon harmonie
Spit Fire when i sing my melody
Crache du feu quand je chante ma mélodie
Fire fire burn mi enemies
Feu, feu, brûle mes ennemis
Dem want use hatred and burn mi energy
Ils veulent utiliser la haine et brûler mon énergie
Somebody call emergency, come and see wetin i dey see
Quelqu'un appelle les urgences, viens voir ce que je vois
Sir Tami pon this nyehenn
Sir Tami sur ce nyehenn
If i start to dey talk
Si je commence à parler
Many many things wey dey sup
Beaucoup, beaucoup de choses qui se passent
My People never know what is up
Mon peuple ne sait pas ce qui se passe
Until somebody fall from a gunshot
Jusqu'à ce que quelqu'un tombe d'une balle perdue
I dey my lane o
Je suis dans ma voie, mon pote
My people they know that i got them and they got me too
Mon peuple sait que je les ai et qu'ils m'ont aussi
Look with your eyes o
Regarde avec tes yeux, mon pote
What you see sometimes is good but its not really good
Ce que tu vois parfois est bon, mais ce n'est pas vraiment bon
Mo tun ti de o
Mo tun ti de o
Mo Gbono feli feli, dem know say mi no dey play
Mo Gbono feli feli, ils savent que je ne joue pas
Call up the radio, Make you tell them to put my music on da replay
Appelle la radio, dis-leur de mettre ma musique en boucle
My guy don′t bow for a man
Mon gars ne s'incline pas devant un homme
Manna Manna stand gallant for the ground
Manna Manna se tient debout et fier sur le terrain
Tell that bludclaart we are made of a bomb
Dis à ce bludclaart que nous sommes faits d'une bombe
Me not even fear if they're bussin they′re gun
Je n'ai même pas peur s'ils tirent leurs armes
And the feeling is hurting me
Et ce sentiment me fait mal
I'm feeling it mentally
Je le ressens mentalement
My people are suffering
Mon peuple souffre
I'm talking reality
Je parle de réalité
Badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
La mauvaise foi, elle cause des urgences, à chaque fois que je parle de réalité
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Ils vont venir shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
Ils vont venir shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
What you see you see
Ce que tu vois, tu vois
What you see i see
Ce que tu vois, je vois
My guy you don′t know
Mon gars, tu ne sais pas
If you know you know
Si tu sais, tu sais
If you know you know, my guy you don′t know
Si tu sais, tu sais, mon gars, tu ne sais pas
All my guys they know, what they see, what they believe in
Tous mes gars, ils savent ce qu'ils voient, ce en quoi ils croient
Believe in God what you believe in
Crois en Dieu, ce en quoi tu crois
All them man demma blind, dem no see vivion
Tous ces hommes, ils sont aveugles, ils ne voient pas la vision
What you
Ce que
What you believe in
Ce en quoi tu crois
All them man demma blind dem no see vision
Tous ces hommes, ils sont aveugles, ils ne voient pas la vision
My people dey beg for the release
Mon peuple implore la libération
On my PC i dey see all their retweets
Sur mon PC, je vois tous leurs retweets
E no easy dem want see me on their tv
Ce n'est pas facile, ils veulent me voir à la télé
Take it easy, you go see me on Hip Tv
Prends ton temps, tu me verras à Hip Tv
One day One day One day One day One day
Un jour, un jour, un jour, un jour, un jour
Every single day we dey pray to Jah
Chaque jour, on prie Jah
Every single day we dey pray to Jah
Chaque jour, on prie Jah
And the feeling is hurting me
Et ce sentiment me fait mal
I'm feeling it mentally
Je le ressens mentalement
My people are suffering
Mon peuple souffre
I′m talking reality
Je parle de réalité
Badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
La mauvaise foi, elle cause des urgences, à chaque fois que je parle de réalité
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Ils vont venir shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
Ils vont venir shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
Money and Time, Freedom or Power
Argent et temps, liberté ou pouvoir
Liberation to the people i'm fed up
Libération pour le peuple, j'en ai assez
People be crying, People be hustling
Les gens pleurent, les gens se débattent
In my beloved country
Dans mon pays bien-aimé
Baby cries
Bébé pleure
My people they love me
Mon peuple m'aime
They do not deny me
Ils ne me renient pas
But if you′re hating on me
Mais si tu me hais
You can love me or hate me
Tu peux m'aimer ou me détester
And the feeling is hurting me
Et ce sentiment me fait mal
I'm feeling it mentally
Je le ressens mentalement
My people are suffering
Mon peuple souffre
I′m talking reality
Je parle de réalité
Badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
La mauvaise foi, elle cause des urgences, à chaque fois que je parle de réalité
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Ils vont venir shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
Dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya
Ils vont venir shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya





Авторы: Tamilore Akinsulire


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.