Timaya feat. Flavour - Money (ft. Flavour) - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Timaya feat. Flavour - Money (ft. Flavour)




Money (ft. Flavour)
L'argent (feat. Flavour)
Every night and day the boy dey fly to dubai... dubai
Chaque nuit et chaque jour, le garçon s'envole pour Dubaï... Dubaï
All the way from naija to just go flenjor for dubai... dubai
Tout le chemin du Nigéria juste pour aller flâner à Dubaï... Dubaï
I travel to america just to go charge my phone... my phone
Je voyage en Amérique juste pour charger mon téléphone... mon téléphone
Bad belle people make una leave me alone eh
Les envieux, laissez-moi tranquille, eh
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
People dey carry me play
Les gens me prennent pour un jouet
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
I say when money no dey no no no
Je dis quand l'argent n'est pas là, non non non
People dey use me dey play
Les gens m'utilisent pour jouer
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Nobody look at my face
Personne ne regarde mon visage
Orugo
Orugo
Them feeling them feeling them feeling
Ils ressentent ils ressentent ils ressentent
Them feeling them feeling the boy
Ils ressentent ils ressentent le garçon
The ladies the ladies the ladies
Les filles les filles les filles
The ladies them wanting the boy
Les filles veulent le garçon
When the going is too damn good
Quand ça va trop bien
Many many people will be your friend
Beaucoup beaucoup de gens seront tes amis
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
People dey carry me play
Les gens me prennent pour un jouet
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
I say when money no dey no no no
Je dis quand l'argent n'est pas là, non non non
People dey use me dey play
Les gens m'utilisent pour jouer
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Nobody look at my face
Personne ne regarde mon visage
Heh, them say me i dey craze
Heh, ils disent que je suis fou
Original rude boy mr flavour pon the dance floor
Original rude boy, M. Flavour sur la piste de danse
Onye olima eheheh, oh yeah ahn
Onye olima eheheh, oh yeah ahn
If you get money make you spend am brother eheh
Si tu as de l'argent, dépense-le, mon frère eheh
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh
Allez, fais tourner le nunu, ma sœur eheh
Na once in a while we suppose to dey jolly eheh
C'est de temps en temps qu'on doit faire la fête eheh
Oya yankulu yankulu dance my sheri oh oh
Allez, yankulu yankulu, danse, ma chérie oh oh
Onye olima
Onye olima
When money no dey everybody abobosom
Quand l'argent n'est pas là, tout le monde est abobosom
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Je dis quand l'argent n'est pas là, mon pote, odi oyi wun
Abrukutu mami to eat oh na bad thing i tell you
Abrukutu mami pour manger oh, c'est une mauvaise chose, je te le dis
Tonight na flavour timaya oh
Ce soir, c'est Flavour Timaya oh
Egberi papa one of bayelsa... leggo
Egberi papa, l'un des Bayelsa... leggo
When money no dey umu wain abosom
Quand l'argent n'est pas là, umu wain abosom
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
I love you i love you gbunam nunu
Je t'aime, je t'aime, gbunam nunu
Akrikata dance hey baby
Akrikata danse, hey bébé
If you want to touch wete ego nu
Si tu veux toucher, wete ego nu
Tonight na flavour timaya oh
Ce soir, c'est Flavour Timaya oh
Egberi papa one of bayelsa
Egberi papa, l'un des Bayelsa
Them feeling them feeling them feeling
Ils ressentent ils ressentent ils ressentent
Them feeling them feeling the boy
Ils ressentent ils ressentent le garçon
The ladies the ladies the ladies
Les filles les filles les filles
The ladies them want touch the boy
Les filles veulent toucher le garçon
When i sing say when money no dey
Quand je chante, je dis quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
Nobody wan stay
Personne ne veut rester
Just because money no dey
Juste parce que l'argent n'est pas
Now money don dey oh no no
Maintenant l'argent est oh non non
And friend them be come my way
Et les amis se mettent en route
People them wan stay hey
Les gens veulent rester hey
No be me you go use play
Ce n'est pas moi que tu vas utiliser pour jouer
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
I say when money nor dey oh no no no
Je dis quand l'argent n'est pas oh non non non
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
People them run away
Les gens s'enfuient





Авторы: Inetimi Timaya Odon, Chinedu Okoli, Temidayo Joseph

Timaya feat. Flavour - Money (ft. Flavour)
Альбом
Money (ft. Flavour)
дата релиза
30-07-2016



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.