Timaya feat. Flavour - M.O.N.E.Y - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Timaya feat. Flavour - M.O.N.E.Y




M.O.N.E.Y
Д.Е.Н.Ь.Г.И
Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai)
Каждую ночь и день, парень летает в Дубай (Дубай)
All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai)
Весь путь из Найджи до Дубая, чтобы просто погулять (Дубай)
I travel to America just to go charge my phone (my phone)
Я летаю в Америку, только чтобы зарядить телефон (мой телефон)
Bad belle people make una leave me alone, Heh
Завистники, оставьте меня в покое, Хех
I say when money no dey
Я говорю, когда денег нет
People dey carry me play
Люди играют со мной
When money no dey
Когда денег нет
Everybody run away
Все убегают
I say when money no dey no no no
Я говорю, когда денег нет, нет, нет, нет
People dey use me dey play
Люди играют со мной
When money no dey
Когда денег нет
Nobody look at my face
Никто не смотрит мне в лицо
Orugo
Оруго
Them feeling them feeling them feeling
Они чувствуют, они чувствуют, они чувствуют
Them feeling them feeling the boy
Они чувствуют, они чувствуют парня
The ladies The ladies The ladies
Девушки, девушки, девушки
The ladies them wanting the boy
Девушки хотят парня
When the going is too damn good
Когда все слишком хорошо
Many many people will be your friend
Много, много людей будут твоими друзьями, милая
I say when money no dey
Я говорю, когда денег нет
People dey carry me play
Люди играют со мной
When money no dey
Когда денег нет
Everybody run away
Все убегают
I say when money no dey no no no
Я говорю, когда денег нет, нет, нет, нет
People dey use me dey play
Люди играют со мной
When money no dey
Когда денег нет
Nobody look at my face
Никто не смотрит мне в лицо
Heh, them say me I dey craze
Хех, говорят, что я сумасшедший
Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor
Настоящий грубиян, Мистер Флэйвор на танцполе
Onye olima eheheh, Oh yeah ahn
Онье олима, эхехе, О да, ах
If you get money make you spend am brother eheh
Если у тебя есть деньги, трать их, брат, эхе
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh
Давай, зажигай, моя сестра, эхе
Na once in a while we suppose to dey jolly eheh
Время от времени нам нужно веселиться, эхе
Oya yankulu yankulu dance my sheri oh oh
Давай, танцуй янкулу янкулу, моя дорогая, о о
Onye olima
Онье олима
When money no dey everybody abobosom
Когда денег нет, все разбегаются
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Я говорю, когда денег нет, мой парень, все плохо
Abrukutu mami to eat oh na bad thing I tell you
Аbrukutυ mami, чтобы покушать, о, это плохо, говорю тебе
Tonight na flavour timaya oh
Сегодня вечером Флэйвор и Тимайя, о
Egberipapa one of bayelsa (lego)
Egberipapa один из Байелсы (лего)
When money no dey umu wain abosom
Когда денег нет, все разбегаются
I say when money no dey
Я говорю, когда денег нет
I love you I love you gbunam nunu
Я люблю тебя, я люблю тебя, gbunam nunu
Akrikata dance hey baby
Akrikata танец, эй, детка
If you want to touch wete ego nu
Если хочешь прикоснуться, wete ego nu
Tonight na flavour timaya oh
Сегодня вечером Флэйвор и Тимайя, о
Egberipapa one of bayelsa
Egberipapa один из Байелсы
Them feeling them feeling them feeling
Они чувствуют, они чувствуют, они чувствуют
Them feeling them feeling the boy
Они чувствуют, они чувствуют парня
The ladies The ladies The ladies
Девушки, девушки, девушки
The ladies them want touch the boy
Девушки хотят прикоснуться к парню
When I sing say when money no dey
Когда я пою, что денег нет
Everybody run away
Все убегают
Nobody wan stay
Никто не хочет оставаться
Just because money no dey
Просто потому, что денег нет
Now money don dey oh no no
Теперь деньги есть, о нет, нет
And friend them be come my way
И друзья идут ко мне
People them wan stay hey
Люди хотят остаться, эй
No be me you go use play
Со мной ты не будешь играть
I say When money no dey
Я говорю, когда денег нет
Everybody run away
Все убегают
When money no dey
Когда денег нет
Everybody run away
Все убегают
I say When money nor dey oh no no no
Я говорю, когда денег нет, о нет, нет, нет
When money no dey
Когда денег нет
People them run away
Люди убегают





Авторы: Timaya


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.