Timaya - Ruler - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Timaya - Ruler




Ruler
Souverain
Wetin i dey find nor b wetin u dey find
Ce que je recherche n'est pas ce que tu recherches
Wetin i wan b nor b wetin u become eh
Ce que je veux être n'est pas ce que tu deviens eh
Why una dey look into my life
Pourquoi tu regardes dans ma vie
Eh my broda we nor b desame eh
Eh mon frère on n'est pas les mêmes eh
You wey i dey find i say u nor sabi eh
Ce que je recherche tu ne le connais pas eh
Everynite nd day dem dey pray for my downfall
Tous les soirs et tous les jours ils prient pour ma chute
Say wetin i find nor b wetin u dey find
Disent que ce que je cherche n'est pas ce que tu recherches
My broda eh
Mon frère eh
Am a ruler eh are u a ruler eh
Je suis un souverain eh es-tu un souverain eh
Are u a ruler eh
Es-tu un souverain eh
Am a ruler eh are u a ruler eh
Je suis un souverain eh es-tu un souverain eh
Am just bad boy from a very
Je suis juste un bad boy d'un très
Good home
Bon foyer
Eh my family nd frnds knw
Eh ma famille et mes amis le savent
See i left dem to stay on my own
Vois j'ai quitté pour rester seul
Bt nw rite nw i dey make dem home
Mais maintenant à ce moment je leur fais un foyer
Na me dey make my mama dey feel
C'est moi qui fais sentir ma maman
At home
A la maison
See my family dey feel at home
Vois ma famille se sent à la maison
See dis pikin wey piple dem bone
Vois ce petit garçon dont les gens ont osé
Say rite nw i dey make dem dey wait
Disent que maintenant je fais en sorte qu'ils attendent
See my life i nor get any shaking
Vois ma vie je n'ai pas de tremblements
Me nd God don sign undertaking
Moi et Dieu avons signé un engagement
Dis my blessings cannot be taking
Mes bénédictions ne peuvent pas être prises
Notin cn do me i b God pikin
Rien ne peut m'arriver je suis un enfant de Dieu
Am a ruler eh eh eh
Je suis un souverain eh eh eh
Am a ruler eh eh eh
Je suis un souverain eh eh eh
Wetin i dey do nor b wetin u find
Ce que je fais n'est pas ce que tu cherches
Wetin i wan be nor be wetin
Ce que je veux être n'est pas ce que
You u become eh
Tu deviens eh
Why una jst dey look into my life
Pourquoi vous regardez juste dans ma vie
Eh me nd u nor be dsame eh
Eh moi et toi on n'est pas les mêmes eh
D way i dey find u nor sabi eh
La façon dont je recherche tu ne la connais pas eh
Everytime u wana clumbered eh
Tout le temps tu veux me gêner eh
Everybody make una jst leave me eh
Tout le monde laissez-moi tranquille eh






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.