Usherdee - Celebrate - перевод текста песни на русский

Celebrate - Usherdeeперевод на русский




Celebrate
Празднуем
I know it's been a while
Знаю, меня давно не было слышно,
I've been working steady on a low
Я пахал без передышки.
Many things dey worry inside
Многое тревожило,
But for face e no dey show
Но я не показывал вида.
All my fans dem dey ask dem dey say when I go blow
Все фанаты спрашивают, когда же я выстрелю,
Yeah
Ага,
But wetin tomorrow go be nobody fit know
Но что будет завтра, никто не знает.
Yeah
Ага,
E no easy my bros oh
Непросто, брат,
Many things wey dey sup oh
Многое приходится терпеть.
I no fit come disturb you
Не хочу тебе докучать,
Cos you sef you carry your cross oh
Ведь ты несёшь свой крест.
E no easy for jungle
В джунглях нелегко,
Everybody dey struggle
Все крутятся, как могут.
I no find person trouble
Я никого не трогаю,
If I don get liquor for cup oh
Если в моём стакане есть выпивка.
Cos I just want to high I no want to fight
Потому что я просто хочу кайфануть, а не драться,
I just wan live my life my way
Хочу жить по-своему.
I just wan relax Hennessy and ice
Хочу расслабиться с Hennessy и льдом,
With a reason to celebrate
Ведь есть повод отпраздновать.
I just want to high I no want to fight
Потому что я просто хочу кайфануть, а не драться,
I just wan live my life my way
Хочу жить по-своему.
I just wan relax Hennessy and ice
Хочу расслабиться с Hennessy и льдом,
With a reason to celebrate
Ведь есть повод отпраздновать.
Me I just dey live my life oh
Я просто живу своей жизнью,
Me I no dey hate on anybody
Никому не завидую.
Me I just dey chill for my side oh
Просто отдыхаю в сторонке,
When money dey call your guys make you jolly
Когда деньги зовут твоих парней, веселитесь.
Ain't nobody holy cos everybody sin
Нет святых, все грешны,
Music makes me sick na my fans be medicine
Музыка - моя болезнь, а фанаты - лекарство.
When my baby hear my song she stand up to dey sing
Когда моя малышка слышит мою песню, она начинает петь,
All my guys dey give me ginger give me energy
Все мои кореша подбадривают меня, заряжают энергией.
I love all my people make everybody dey win
Люблю всех своих людей, пусть всем сопутствует удача.
Sitting on the table make everybody dey eat
Сидим за столом, все едят,
Me I no dey reason you cos my job dey pay me
Я не думаю о тебе, потому что моя работа хорошо оплачивается.
Getting money everyday I'm getting it daily
Деньги текут рекой, каждый день.
Me I no dey envy any man
Я никому не завидую,
Cos na my business me i dey mind
Потому что думаю о своём бизнесе.
Yeah where the cup pour me Hennessy make we party tonight
Эй, бармен, налей мне Hennessy, сегодня мы будем веселиться!
Cos I just want to high I no want to fight
Потому что я просто хочу кайфануть, а не драться,
I just wan live my life my way
Хочу жить по-своему.
I just wan relax Hennessy and ice
Хочу расслабиться с Hennessy и льдом,
With a reason to celebrate
Ведь есть повод отпраздновать.
I just want to high I no want to fight
Потому что я просто хочу кайфануть, а не драться,
I just wan live my life my way
Хочу жить по-своему.
I just wan relax Hennessy and ice
Хочу расслабиться с Hennessy и льдом,
With a reason to celebrate
Ведь есть повод отпраздновать.





Авторы: Abiodun Adeleye


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.