Victor AD - Wetin We Gain - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Victor AD - Wetin We Gain

Wetin We Gain
Qu'est-ce qu'on gagne?
Bros if you no love am
Frérot, si tu ne l'aimes pas
Wetin you gain?
Qu'est-ce que tu gagnes?
It's Victor AD nah nah nah eh
C'est Victor AD nah nah nah eh
Pray for grace my G
Prie pour la grâce mon pote
I say pray for grace o
Je dis prie pour la grâce o
Oluwa magbegbe mi
Oluwa pardonne-moi
I want all this money
Je veux tout cet argent
No wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh
Je ne veux pas refaire les mêmes erreurs que l'année dernière oh
Lord as I dey grind, I dey hustle
Seigneur, je me démène, je bosse dur
Bless me with this money
Bénis-moi avec cet argent
Lord na your hand I dey
Seigneur, je suis entre tes mains
I say make you run am for me oh
Je dis, arrange-moi ça oh
If we no make money
Si on ne gagne pas d'argent
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne o? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no buy the benz
Si on n'achète pas la Benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)

If we no get control
Si on n'a pas le contrôle

Lord you know wetin me and you don talk
Seigneur, tu sais ce que toi et moi on a dit
Make e manifest oh baba
Fais que ça se réalise oh baba
The street na by grace, no be who hustle pass dey carry first oh
La rue c'est par la grâce, ce n'est pas celui qui se démène le plus qui réussit en premier oh
Na your grace I take dey live
C'est par ta grâce que je vis
I no fit play attack and defence oh, at the same time
Je ne peux pas jouer en attaque et en défense en même temps oh
And I thank you Lord say even when I dey cast
Et je te remercie Seigneur, même quand je suis fauché
You still give me the talent
Tu me donnes toujours le talent
The gift make I pass o
Le don de me dépasser o
(Phone rings) Phone dey ring
(Le téléphone sonne) Le téléphone sonne
Na family dey call oh
C'est la famille qui appelle oh
If no be billing, na something dey sup oh
Si ce n'est pas une facture, c'est qu'il y a un problème oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Quoi qu'il en soit, l'argent est en jeu oh
Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh
Oluwa bénis-moi parce que je ne peux pas décevoir oh
So much pressure on a male figure
Tellement de pression sur un homme
I say in dollar, I still want that ten figure
Je dis en dollars, je veux toujours ces dix chiffres
I need the kind money wey go make Dangote say
J'ai besoin du genre d'argent qui fera dire à Dangote
"Who be this black skin man wey dey worry am?"
"Qui est ce noir qui me fait de l'ombre?"
If we no make money
Si on ne gagne pas d'argent
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne o? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no buy the benz
Si on n'achète pas la Benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no get control
Si on n'a pas le contrôle
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no make money
Si on ne gagne pas d'argent
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne o? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
This year I want to buy motor
Cette année, je veux acheter une voiture
This year I want to buy house
Cette année, je veux acheter une maison
This year I dey pray make oluwa no pass me by
Cette année, je prie pour qu'Oluwa ne m'oublie pas
Cos I prace for grace my G
Parce que je prie pour la grâce mon pote
It's not written that you will find or you seek
Ce n'est pas écrit que tu trouveras ce que tu cherches
But you never find that which you do not seek
Mais tu ne trouveras jamais ce que tu ne cherches pas
Omo this is the tip of the life
Omo c'est le sommet de la vie
It's not for the shallow man that we still dey grind eh
Ce n'est pas pour les superficiels qu'on se démène encore eh
(Phone rings) Phone dey ring
(Le téléphone sonne) Le téléphone sonne
Na family dey call oh
C'est la famille qui appelle oh
If no be billing, na something dey sup oh
Si ce n'est pas une facture, c'est qu'il y a un problème oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Quoi qu'il en soit, l'argent est en jeu oh
Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh
Oluwa bénis-moi parce que je ne peux pas décevoir oh
So much pressure on a male figure
Tellement de pression sur un homme
I say in dollar, I still want that ten figure
Je dis en dollars, je veux toujours ces dix chiffres
I need the kind money wey go make Dangote say
J'ai besoin du genre d'argent qui fera dire à Dangote
"Who be this black skin man wey dey worry am?"
"Qui est ce noir qui me fait de l'ombre?"
Oluwa magbegbe mi
Oluwa pardonne-moi
I want all this money
Je veux tout cet argent
No wan take the same step wey I take last
Je ne veux pas refaire les mêmes erreurs que
Year wey no work for me oh (Wey no work for me)
L'année dernière qui n'ont pas marché pour moi oh (Qui n'ont pas marché pour moi)
Lord as I dey grind, I dey hustle
Seigneur, je me démène, je bosse dur
Bless me with this money
Bénis-moi avec cet argent
Lord na your hand I dey
Seigneur, je suis entre tes mains
I say make you run am for me oh
Je dis, arrange-moi ça oh
If we no make money
Si on ne gagne pas d'argent
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne o? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no buy the benz
Si on n'achète pas la Benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no get control
Si on n'a pas le contrôle
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no make money
Si on ne gagne pas d'argent
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne o? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no make money
Si on ne gagne pas d'argent
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne o? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no buy the benz
Si on n'achète pas la Benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no get control
Si on n'a pas le contrôle
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
If we no make money
Si on ne gagne pas d'argent
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
Qu'est-ce qu'on gagne o? (Qu'est-ce qu'on gagne?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
Mon frère, qu'est-ce qu'on gagne? (Qu'est-ce qu'on gagne?)

Авторы: Victor Ad

Victor AD - Wetin We Gain
Альбом
Wetin We Gain
дата релиза
18-05-2018

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.