Wilfresh - Small Truth - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Wilfresh - Small Truth




Small Truth
Маленькая правда
It's ah small truth wey man wan yan you today ooh eeh oh yea
Это маленькая правда, которую я хочу тебе сегодня рассказать, о да
Tell me how many Nigerians dey chop regular breakfast
Скажи мне, сколько нигерийцев едят регулярно?
The problem wey I see for our country
Проблема, которую я вижу в нашей стране,
Na our hand wey e dey ooh
В наших руках, о да
If you get a chance to stay power
Если у тебя есть шанс остаться у власти,
Your conscience make e clear
Пусть твоя совесть будет чиста
Your conscience make e clear
Пусть твоя совесть будет чиста
My brother
Братишка
Plenty man for the street don dey frustrate
Много мужчин на улице разочарованы
Plenty gyal dem nor dey finish do aristo oh yea
Много девушек не перестают быть содержанками, о да
But if the situation make you turn bad person
Но если ситуация делает тебя плохим человеком,
Then you ah born bad person
Тогда ты рожден плохим человеком
Every Nigerian want he small thing
Каждый нигериец хочет своего маленького кусочка
Else you on a long thing
Иначе ты в пролете
People just dey para government put us on a long thing ooh eee
Люди просто злятся, правительство держит нас в пролете, о да
If you do me ah favour me ah do you back yo
Если ты сделаешь мне одолжение, я сделаю тебе в ответ, да
Na the formula wey I take dey solve life yo
Это формула, по которой я живу, да
Even if minister say two thousand for one liter
Даже если министр скажет две тысячи за литр,
My people go still queue almost ten kilometers
Мои люди все равно будут стоять в очереди почти десять километров
For same country wey we get e crude oil oh
В той же стране, где у нас есть сырая нефть, о
And if you talk oh you go get e big problem oh
И если ты скажешь что-то, у тебя будут большие проблемы, о
And in Ajegunle in Lagos there is this slang
А в Аджегунле, в Лагосе, есть такой сленг
They always say
Они всегда говорят
My guy they nor dey form
Мой парень не выпендривается
Bad guy dey pursue thief oh
Плохой парень преследует вора, о
Make you nor go collect
Не дай себя обмануть
Pree ye
Смотри
I don tire for things I dey see for Internet
Я устал от того, что вижу в Интернете
Most times I nor get option but to comment
В большинстве случаев у меня нет выбора, кроме как комментировать
Make you uplift your mindset
Подними свой настрой
And roll your drum set
И берись за барабаны
It's ah introduction to the new school revolution
Это вступление к революции новой школы
Oya bang
Давай, бах!
Inna African style yea no other one better
В африканском стиле, да, нет ничего лучше
Nigerian yutes say we'll always be greater
Нигерийская молодежь говорит, что мы всегда будем лучше
Even if say money nor dey let us buy data
Даже если денег не хватает на покупку данных
Still on still we give thanks to the creator
Все равно мы благодарим создателя
(Lamba)
(Ламба)
Shout out to the legends wey don do am before we
Привет легендам, которые сделали это до нас
Fela Anikulapo Bob Marley
Фела Аникулапо Боб Марли
I thank God for the music wey I find Ooh eh
Я благодарю Бога за музыку, которую я нашел, о да
I go use am change my generation ooh eeh
Я использую ее, чтобы изменить свое поколение, о да
Bidi bang right now see me right now
Биди-бах, прямо сейчас, смотри на меня прямо сейчас
Ooh oh oh oh eeh
О-о-о-о, да





Авторы: Iwinosa Iguodala


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.