Xbusta feat. Skibii & Peruzzi - Somebody Crush - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Xbusta feat. Skibii & Peruzzi - Somebody Crush




Somebody Crush
Somebody Crush
Xbusta
Xbusta
I be somebody pikin
Je suis l'enfant de quelqu'un
Somebody baby
Le bébé de quelqu'un
I be somebody boyfriend o
Je suis le petit ami de quelqu'un
Somebody crush
Le béguin de quelqu'un
I be somebody pikin
Je suis l'enfant de quelqu'un
Somebody baby
Le bébé de quelqu'un
I somebody boyfriend o
Je suis le petit ami de quelqu'un
Somebody crush
Le béguin de quelqu'un
Eh eh eh
Eh eh eh
I belong to somebody
J'appartiens à quelqu'un
Eh eh eh uuh
Eh eh eh uuh
I belong to somebody
J'appartiens à quelqu'un
Aaah hehn
Aaah hehn
Like you belong to somebody
Comme tu appartiens à quelqu'un
Uuuh eh eh eh
Uuuh eh eh eh
Somebody eh
Quelqu'un eh
I be somebody lover
Je suis l'amoureux de quelqu'un
I be somebody spouse
Je suis l'époux de quelqu'un
I be somebody guy wey provides all the things wey dey for the house
Je suis le mec qui fournit tout ce qui est dans la maison
Aaah uh haa no let somebody scatter my heart oo
Aaah uh haa ne laisse personne briser mon cœur
Aaah uh haa na you I want I no fit to lie oo
Aaah uh haa c'est toi que je veux, je ne peux pas mentir
Angalala lalolo biggy man no dey do aroro
Angalala lalolo le grand homme ne fait pas d'aroro
Twenty four carat of agogo
Vingt-quatre carats d'agogo
Person wey dey trek don buy moto
Celui qui marchait a acheté une voiture
Angalala lalolo biggy man no dey do aroro
Angalala lalolo le grand homme ne fait pas d'aroro
Twenty four carat of agogo
Vingt-quatre carats d'agogo
Person wey dey trek don buy moto
Celui qui marchait a acheté une voiture
I be somebody pikin
Je suis l'enfant de quelqu'un
Somebody baby
Le bébé de quelqu'un
I be somebody boyfriend o
Je suis le petit ami de quelqu'un
Somebody crush
Le béguin de quelqu'un
I be somebody pikin
Je suis l'enfant de quelqu'un
Somebody baby
Le bébé de quelqu'un
I somebody boyfriend o
Je suis le petit ami de quelqu'un
Somebody crush
Le béguin de quelqu'un
Eh eh eh
Eh eh eh
I belong to somebody
J'appartiens à quelqu'un
Uuuh
Uuuh
I belong to somebody
J'appartiens à quelqu'un
Ahh hehn
Ahh hehn
Like you belong to somebody
Comme tu appartiens à quelqu'un
Uhhhh
Uhhhh
Somebody eh
Quelqu'un eh
Somebody fresh like Agege bread wey dem bake e dis morning
Quelqu'un de frais comme le pain d'Agege qu'ils ont fait cuire ce matin
When somebody broke dem be no know me till I make e dis money
Quand quelqu'un était fauché, il ne me connaissait pas jusqu'à ce que je fasse cet argent
Xcalarven nkpakor
Xcalarven nkpakor
Oya now I be somebody baby hehn yes never to be lazy
Oya maintenant je suis le bébé de quelqu'un hehn oui jamais être paresseux
You fit be boyfriend na be your baby yes
Tu peux être le petit ami, ça c'est ton bébé oui
Cos na me dey drive dem Ugochi and Nkechi je
Parce que c'est moi qui les fais conduire Ugochi et Nkechi je
Amaka je somebody good for everybody oo
Amaka je quelqu'un de bien pour tout le monde
Folake je Abike je
Folake je Abike je
Somebody is a cheerful giver oo
Quelqu'un est un donateur joyeux
Back then I dey beneath o anything I do na dis finito
Avant, j'étais en dessous, tout ce que je faisais, c'était fini
Right now I don dey eat oo
Maintenant, je mange
Plenty money for my chikito
Beaucoup d'argent pour mon chikito
Lets go
Allons-y
I be somebody pikin
Je suis l'enfant de quelqu'un
Somebody baby
Le bébé de quelqu'un
I be somebody boyfriend o
Je suis le petit ami de quelqu'un
Somebody crush
Le béguin de quelqu'un
I be somebody pikin
Je suis l'enfant de quelqu'un
Somebody baby
Le bébé de quelqu'un
I somebody boyfriend o
Je suis le petit ami de quelqu'un
Somebody crush
Le béguin de quelqu'un
Eh eh eh
Eh eh eh
I belong to somebody ye ehe yoh
J'appartiens à quelqu'un ye ehe yoh
Uuuuuh ehyy
Uuuuuh ehyy
I belong to somebody
J'appartiens à quelqu'un
Ahh haa
Ahh haa
Like you belong to somebody
Comme tu appartiens à quelqu'un
Uuuh eh
Uuuh eh
Somebody eh
Quelqu'un eh
I be somebody best
Je suis le meilleur de quelqu'un
I be somebody best
Je suis le meilleur de quelqu'un
I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
Je suis le cœur de quelqu'un qui bat fort dans la poitrine de quelqu'un
Somebody somebody
Quelqu'un quelqu'un
Somebody somebody
Quelqu'un quelqu'un
Somebody somebody
Quelqu'un quelqu'un
Somebody somebody
Quelqu'un quelqu'un
Rrrrrha
Rrrrrha





Авторы: Peruzzi, Skibii, Xbusta

Xbusta feat. Skibii & Peruzzi - Discovery
Альбом
Discovery
дата релиза
04-12-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.