Yemi Alade - Oga - перевод текста песни на английский

Текст и перевод песни Yemi Alade - Oga




Oga
Boss
Oga
Boss
Ice Water
Ice Water
Yemi Alade
Yemi Alade
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, ehn, boss
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, boss boss
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, ehn, boss
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, boss boss
As you see me I be oga
As you see me, I'm the boss
No be package o!
It's not a facade!
As you see me dem dey call me
As you see me, they call me
Chairman o!
Chairman!
And even if you follow, me go my village
And even if you follow me to my village
Dem dey feely me o, oo
They feel me there, oo
As you see me for we side na big boys o!
As you see me, in our area, it's big boys!
Everything stew, everything nice
Everything's good, everything's nice
Too much sauce, you go fear spice
Too much sauce, you'll fear the spice
Las las oo, we go dey alright
Eventually, we'll be alright
Shey you wan bet make we roll dice
Do you wanna bet, let's roll the dice
No ni no niii oooo
No no no ooo
We turn around o
We turn things around
No ni no niii oooo
No no no ooo
Oga ni mi o
I'm the boss
(Oga like dat)
(Boss like that)
And the credit e show
And the credit shows
Na so we go dey bless up ooo
That's how we keep getting blessed ooo
(Oga like dat)
(Boss like that)
Dem been think say na joke
They thought it was a joke
But na dem don dey stand up ooo
But now they're standing up in respect ooo
(Oga like dat)
(Boss like that)
Family dey buzz my phone
Family keeps buzzing my phone
But the money still dey pile up o
But the money keeps piling up
(Oga like dat)
(Boss like that)
The girly is always online
This girl is always online
But the data no dey runout o
But the data never runs out
(Oga like dat)
(Boss like that)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, boss
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, boss boss
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, boss
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, boss boss
Obi mo bi mo
My heart knows
Ebubedike
The strong one
Ice water
Ice water
Obi mo bi mo
My heart knows
Happy yourself, baby o
Make yourself happy, baby
Enjoy your life, baby o
Enjoy your life, baby
Happy yourself, baby o
Make yourself happy, baby
E sweet for this side, baby o
It's sweet on this side, baby
Wetin dey constant?
What's constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment, flexing, abundance
Enjoyment very important
Enjoyment is very important
Enjoyment, living your best life
Enjoyment, living your best life
Everything stew, everything nice
Everything's good, everything's nice
Too much sauce, you go fear spice
Too much sauce, you'll fear the spice
Las las oo, we go dey alright
Eventually, we'll be alright
Shey you wan bet make we roll dice
Do you wanna bet, let's roll the dice
No ni no niii oooo
No no no ooo
We turn around o
We turn things around
No ni no niii oooo
No no no ooo
Oga ni mi o
I'm the boss
(Oga like dat)
(Boss like that)
And the credit e show
And the credit shows
Na so we go dey bless up ooo
That's how we keep getting blessed ooo
(Oga like dat)
(Boss like that)
Dem been think say na joke
They thought it was a joke
But na dem don dey stand up ooo
But now they're standing up in respect ooo
(Oga like dat)
(Boss like that)
Family dey buzz my phone
Family keeps buzzing my phone
But the money still dey pile up o
But the money keeps piling up
(Oga like dat)
(Boss like that)
The girly is always online
This girl is always online
But the data no dey runout o
But the data never runs out
(Oga like dat)
(Boss like that)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, boss
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, boss boss
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, ahn, boss
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, boss boss





Авторы: YEMI EBERECHI ALADE, UNKNOWN WRITER - NWC CWR


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.