Yung Dada - Fine Oga - перевод текста песни на немецкий

Fine Oga - Yung Dadaперевод на немецкий




Fine Oga
Feiner Herr
Babygyal tw3n come come come
Babygirl, komm her, komm, komm, komm
Babygyal tw3n come come come
Babygirl, komm her, komm, komm, komm
Gyall swing my way
Mädel, schwing dich zu mir
Cause the party don scatta
Denn die Party ist vorbei
Mek i see you wakka
Lass mich dich gehen sehen
You be Mami Wata
Du bist 'ne Mami Wata
Fine waist
Schöne Taille
Baby sweet backa
Baby, süßer Po
Dance for di matta
Tanz für die Sache
She go do it my way
Sie macht es auf meine Art
And she don′t want no other
Und sie will keinen anderen
Kilode mama you be badda then badda
Was ist los, Mama, du bist krasser als krass
She said Dada you be fine oga
Sie sagte, Dada, du bist ein feiner Herr
Dasss right
Genau so ist es
Your body e wey dey go
Dein Körper, wie er sich bewegt
I dey loose control
Ich verliere die Kontrolle
Make your body rotate omo touch ya toes
Lass deinen Körper rotieren, Mädel, berühr deine Zehen
We go chop do like re mi fa so
Wir genießen es wie re mi fa so
Mek am know
Zeig es
Omo mek your body kpo gimme sho
Mädel, lass deinen Körper knallen, gib mir 'ne Show
Ice wata pon ya neck no be snow
Eiswasser auf deinem Nacken, kein Schnee
If a man go hate o hit am with di glow
Wenn ein Mann hasst, triff ihn mit deinem Glanz
Mek you no go mind them
Kümmer dich nicht um sie
Gyall swing my way
Mädel, schwing dich zu mir
Cause the party don scatta
Denn die Party ist vorbei
Mek i see you wakka
Lass mich dich gehen sehen
You be Mami Wata
Du bist 'ne Mami Wata
Fine waist
Schöne Taille
Baby sweet backa
Baby, süßer Po
Dans for di matta
Tanz für die Sache
She go do it my way
Sie macht es auf meine Art
And she don't want no other
Und sie will keinen anderen
Kilode mama you be badda then badda
Was ist los, Mama, du bist krasser als krass
She said Dada you be fine oga
Sie sagte, Dada, du bist ein feiner Herr
Babygyal tw3n come come come
Babygirl, komm her, komm, komm, komm
Babygyal tw3n come come come
Babygirl, komm her, komm, komm, komm
Talk to me nice omoge no mek you shy away
Sprich nett mit mir, Mädel, sei nicht schüchtern
Cups with the ice we dey shayo till the morning they
Becher mit Eis, wir feiern bis zum Morgen
Take my advice let no man mek you slow down wohnananana never dim ya glow now
Nimm meinen Rat an, lass dich von keinem Mann bremsen, wohnananana, dimm niemals dein Strahlen jetzt
One in a million mek you no forget o
Eine von Millionen, vergiss das nicht
I go give you 10 cause ya body figure 8 o
Ich geb dir 'ne 10, weil dein Körper 'ne Sanduhrfigur ist
Mek i give you coco we go jamaica
Lass mich dir Süßes geben, wir fahren nach Jamaika
You go do di go go baby regulate am
Du machst den Go-Go, Baby, regulier es
This gbedu mek di gyal bounce am
Dieser Beat lässt das Mädel bouncen
This gbedu this gbedu mek di gyal bounce am
Dieser Beat, dieser Beat lässt das Mädel bouncen
Omo where you dey gimme answer
Mädel, wo bist du, gib mir 'ne Antwort
Me i need ya love babygirl you need to swing my way
Ich brauche deine Liebe, Babygirl, du musst in meine Richtung schwingen
Cause the party don scatta
Denn die Party ist vorbei
Mek i see you wakka
Lass mich dich gehen sehen
You be Mami Wata
Du bist 'ne Mami Wata
Fine waist
Schöne Taille
Baby sweet backa
Baby, süßer Po
Dans for di matta
Tanz für die Sache
She go do it my way
Sie macht es auf meine Art
And she don′t want no other
Und sie will keinen anderen
Kilode mama you be badda then badda
Was ist los, Mama, du bist krasser als krass
She said Dada you be fine oga
Sie sagte, Dada, du bist ein feiner Herr
Dasss right
Genau so ist es
Gyall swing my way
Mädel, schwing dich zu mir
Cause the party don scatta
Denn die Party ist vorbei
Fine waist
Schöne Taille
Baby sweet backa
Baby, süßer Po
She go do it my way
Sie macht es auf meine Art
And she don't want no other
Und sie will keinen anderen
She said Dada you be fine oga
Sie sagte, Dada, du bist ein feiner Herr
Babygyal tw3n come come come
Babygirl, komm her, komm, komm, komm
Babygyal tw3n come come come
Babygirl, komm her, komm, komm, komm





Авторы: Yaw Owusu Eddy Addai


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.