Dare Sweet - Duro текст песни

Текст песни Duro - Dare Sweet



Ten over ten
Your body is a ten over ten
Ten over ten
Your body is a ten over ten
Monisa nice to meet ya
Take my number call me later
Send your aza make i wire
Sweet bonita bring the drama drama o
Tell me something wey I no fit do
Capable like banky W
Other girls bad dem no bad pas you
From the corner I dey target you
Never leave me hanging duro
Don't you leave me hanging duro ah
Ten over ten your body ten over
Your body ten over ah
Your body ten over ten ah
Give me love
Baby give me make I rest
Give me love oh
Make my haters dey regret
I'm in love with the way your body move
Give me more no give me more of your love
Ten over ten your is a ten over ten
Ten over ten your body is a ten over
Monisa nice to meet ya
Take my number call me later
Send your aza make i wire
Sweet bonita bring the drama drama o
Tell me something wey I no fit do
Capable like banky W
Other girls bad dem no bad pas you
From the corner I dey target you
Never leave me hanging duro
Don't you leave me hanging duro ah
Ten over ten your body ten over
Your body ten over ah
Your body ten over ten ah



Авторы: Oladare Idowu


Dare Sweet - DURO
Альбом DURO
дата релиза
15-06-2021

1 Duro




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.