Dare Sweet feat. Jephy Jay - Wicked текст песни

Текст песни Wicked - Dare Sweet , Jephy Jay



Oh yea eh
Dare Sweet oh yea
O Jephy Jephy Jephy
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Wine for the paper
Wine for the chase
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Baby wine for the paper
Ogini wine for the chase
This your love is wicked
Baby are you free for the weekend
Babe make i plug for your socket
Babe this your wine is different
Nike oh Nike
Nike oh you keeh dem
Nike oh Nike
Nike oh onanana
Baby see
See what you done to me
Only you dey for me yeh yeh
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Wine for the paper
Wine for the chase
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Baby wine for the paper
Ogini wine for the chase
That your body wicked
Shey you go come for the weekend
Wey you wina am go low
Make a man pull shokoto
Wey you wine am gololow
Make a man go loco
Ye masa
Ye masa, omoge Ye masa
We you go down down im in love
Money for my pocket
Ima give you love no dey front
Omoge no gock am oh ey
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Wine for the paper
Wine for the chase
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Baby wine for the paper
Ogini wine for the chase



Авторы: Oladare Idowu


Dare Sweet feat. Jephy Jay - Wicked
Альбом Wicked
дата релиза
20-10-2019

1 Wicked




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.