Dsoul - Head Full текст песни

Текст песни Head Full - Dsoul



We pray for ah better days
No easy way out
Where we dey
We pray for ah better days
Dey don know the boi
Son of the light again
Jah don
Still getting colder all days
But am still on my raise
No easy way out where we dey
We pray for ah better days
Spending on me life everyday
Street offer me two things
Standing for what I want still
Only i know where I wan dey
I swear bad mouth
Make you no dey reason me anyhow
Only me know Wetin dey ny head
Wetin dey my head
Just wanna preach my gospel
Like everyday
Badmouth no reason my way
Me really dey porn me day
Me just wanna win everyday
I say headache
Me no want no headache
My head too full
My head too full
Say headache
Me no want no headache
My head too full
My head too full
Standing for what I want still
Me know dem no believe in me for real
Dem no know how me feel
Dem no know the day
I don dey pay my dues
Me I stand in tall
Me I stand different
We all know broke man gat no friends
Where me come from
Dreams die on a daily bases
Government terrorizing people
Me say jah jah
Safe me from the wicked
Me just want to live life
Make all my dreams come through
When me I realize
Wetin dey inside of me
Then man know man is different
Man is different
Just wanna preach my gospel
Like everyday
Badmouth no reason my way
Me really dey porn me day
Me just wanna win everyday
I say headache
Me no want no headache
My head too full
My head too full
Say headache
Me no want no headache
My head too full
My head too full
Standing for what I want still
Me know dem no believe in me for real
Dem no know how me feel
Dem no know the day
I don dey pay my dues
Me I stand in tall
Me I stand different
We all know broke man gat no friends
Where me come from
Dreams die on a daily bases
Government terrorizing people
Say jah jah
Safe me from the wicked
Me just want to live life
Make all my dreams come through
When me I realize
Wetin dey inside of me
Then man know man is different
Man is different



Авторы: Adenuga Damilola


Dsoul - Love & Reality
Альбом Love & Reality
дата релиза
02-09-2022




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.