Keeny Ice - Flowmatics 2 текст песни

Текст песни Flowmatics 2 - Keeny Ice



This year the motto be fuck sleep we dey work
All of my dreams I'm coming for your neck
If you need me no plenty talk sign me cheque
I no go settle for less e for be spec
I thought I told you menners I dey come worry
E go dey like some horror movie I swear e go be scary
Nobody go fit to slow the kind of vim wey I dey carry
Turbo speed I no go stop until I see the glory
Same game same old rules different tactics
Me nye ɖè trɔ alo le flex oo but the fact is
dzi be ma level up
Ye nyè be ŋku le prize aa dzi
Ta ɖo la distraction ɖekpekpe ɖe blacklist
Going harder than I ever did
Keep on dey knack my head even if my nose bleed
Till my name goes global and my idols turn rivals
And I'm seeing everybody on my team feed
This year challe no make time to waste time
Do your best now make you no wait for next time
Next time no go come now be the best time
Take a step move forward no time to mark time
be ŋku ne bià eta ne xɔzo ne abe akpɔnɔkpo
Keep your big moves low key amenye bɔnu kpo
Amè me asinyè oo ta nyea nyè be alɔ dzi kpo
Nuyi ke ne kam aa gblɔ na anyi kpo
Mehn I'm taking it a notch more higher
Giving you shocks like I be some high tension wire
This one just be smoke wait for the real fire
I dey promise to keep it A1 until I retire
So tell the critics that I'm back again
Tell em I'm back with the fire and the pain again
I'm back to be old pain in the ass again
Bringing life back to the dead scene again
To all my fans mìawo ta avua dzi ɖo
Mìawo ta le edzi kple egba gbe ta nana ɖo
Mawu mi dza ɖo fi yike dze be mia vee ɖo
Ne ega dzìdzì paa ha viɖe viɖe kòa ɖe mi dza ɖo
You wey dey wish me well I love you plenty
I wish I fit mention names but e go plenty
Any little thing wey you go lose for my sake
I dey pray say make you get am back and make plenty
Yh but forget the haters who they epp
Wo dza avu ɖekpekpe vɔa still aa we go rep
I want make they witness some of the greatness
So I leave them for corner like some cobweb
Haha
Ne fùa ne
Timzbeat
Soundcheck let's go



Авторы: Keeny Ice


Keeny Ice - Flowmatics 2 - Single
Альбом Flowmatics 2 - Single
дата релиза
26-01-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.