Keeny Ice - Koe Nam (feat. Jah Phinga) текст песни

Текст песни Koe Nam (feat. Jah Phinga) - Keeny Ice



fùa
I no dey ask too much
Listen me now father God
Keeny Ice
Mawu give me blessings
Bless me with more things
Na gbã go ɖe dzìnye that be all I'm asking
Mawu give me blessings
Eh with more things
See make e fall for my top
That be all I'm asking
So so prosperity koe nam
Grammy and BET koe nam
Big house for estate koe nam
Account go dey look heavy koe nam
So so prosperity koe nam
Grammy and BET koe nam
Big house for estate koe nam
My girl go dey look sexy koe nam
That be all I'm asking oo
Dear God I dey on my knees I'm casting
All of my burdens unto you and then I'm trusting
In you to gimme all the things that I'm asking
I bake the cake already baba gimme icing
Cus I no fit afford to fail I for win am at all costs
Make all my paddies shun dey see me like surplus
I tire the depression and the suicidal thoughts
I grind ky33 God show me the jackpot
Èdzì ma me asinyè ma le tu atsò oo
Alo ma be ma vee ge ɖe cult ha oo
I keep it hundred with the hustle always giving my all
The good life house and cars I deserve it all
So I dey beg
Mawu just open the flood gates
Make blessings rain and drown the broke days
I just dey want be number one on forbes list with the kinda money wey go make bill gates feel lightweight
So so prosperity koe nam
Grammy and BET koe nam
Big house for estate koe nam
Account go dey look heavy koe nam
So so prosperity koe nam
Grammy and BET koe nam
Big house for estate koe nam
My girl go dey look sexy koe nam
That be all I'm asking oo
Èwòe nye dzìƒo ʋiĩ Mawu wòe ɖè gbè ŋù ee
È be be ŋusẽ koe ƒò ta ne ŋusẽ kekẽ ee
ɖeka si safi ne àgbèmè ʋɔtruwo kekẽ ee
avũ zãmè kaka glo ŋù nyui ɖe ne ee
Ebe you do am for my peers you for do am for me too
I need your light make you shine am on me too
Three private islands the jet I need two
Gimme better wife my pikins for nice too
Make you no forget to gimme foresight
And make my shine spoil enemies dema eyesight
No gimme friends wey be on and off be like ECG but gimme ones wey go fit power my spotlight amen
wo ne
Mawu kpɔ
This one I dey ask be small
yayrawo ne
wo ne ne
Mawu kpɔ kpɔ
This one I dey ask be too small
So so prosperity koe nam
Grammy and BET koe nam
Big house for estate koe nam
Account go dey look heavy koe nam
So so prosperity koe nam
Grammy and BET koe nam
Big house for estate koe nam
My girl go dey look sexy koe nam
So so prosperity koe nam
Grammy and BET koe nam
Big house for estate koe nam
Account go dey look heavy koe nam
So so prosperity koe nam
Koe nam
Koe nam
Koe nam
That be all I'm asking oo



Авторы: Barnabas Amu


Keeny Ice - Koe Nam
Альбом Koe Nam
дата релиза
26-11-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.