Kolaboy feat. HarrySong - They Didn't Caught Me текст песни

Текст песни They Didn't Caught Me - Harrysong , Kolaboy



And they didn′t caught me
Did they caught me? Odia
(Harrysong collabo he didn't caught me)
See wait, see
Did you see me in the act maybe it′s not me
There is no evidence jor he didn't caught me
If you like go police station report me
Na movie i dey shoot here since you didn't caught me
My name na chiboy they call me chichi
E get this boy wey dey always dash me chinchin
Is it because me and them dey always
Share things the come dey put allegation on me
They didn′t caught me
There was no caught bros no dey judge me
My baka too big na hin make boys dey rush me
I get my own emeka begin dey touch me
But did you see me touch him back?
You didn′t caught me
Look at these people shey you want to fought me
It's like you don′t know me ask about me
The last soldier that i slapped didn't shot me
Na movie i dey shoot here guy u didn′t caught me
Make una leave me he didn't caught me
Abeg leave me jor he didn′t caught me
Leave me alone jor he didn't caught me
Baba for the girls harrysong don't caught me
Harrysong remix he didn′t caught me
My lady wan broke up with me
She didn′t caught me
Monica, who kiss the snickers
Who gave the keys to this mister
I know say you like labamba
But how come na him get the signal
And i guess mayor marykay
And i hope say you never dance kereke
And as from tunde
I collabo he caught me
And as i dey now
The while world wanna caught me
Aunty shaggi any question of the day
Make una leave me you didn't caught me
Abeg leave me jor he didn′t caught me
Leave me alone na you didn't caught me
Na movie i dey shoot here since you didn′t caught me
I say make una leave me you didn't caught me
Leave me alone jor he didn′t caught me
I use olamide beat here he didn't caught me
Na movie i dey shoot here since you didn't caught me
Now
Wayo wayo everybody don dey caught me
Tunde ednut everybody know say you don caught me
Baba for the girls harrysong don′t caught me
Honorable chimobieze come and caught me
Sachinapela grizanga come and caught me
OG oga mufa you don caught me
Oga muizi anayo you don caught me
Everybody come and caught me
Collabo odia
Shout out to bado sneh men
Odia



Авторы: Joshua Jeremiah, Nwodo Chinonso


Kolaboy feat. HarrySong - They Didn't Caught Me
Альбом They Didn't Caught Me
дата релиза
05-10-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.