Minz - Talk текст песни

Текст песни Talk - Minz



Wo ni
Mo ni kilele
Eh ehe ehhh
Oh oh
Baby no go look uche face follow me dey go on a wave
Oya give me sample ekwe baby i go love you everyday
See i no go do you bad thing me i no go use you throwe
Na na na eh oheh
Tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes
Tele mi me and you go be five and six mo ti renikeji
O baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery
You dont know aa minz
I wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun
Is like am falling in love o jem ba e so ko to dun
Am calling your phone pick up o eh owe
Na only you wey i fit love o
Me i want to me i want to talk o
Before the matter before the matter long o
Am calling your phone pick up o
Na only you wey i fit love o na only you wey i fit love o sister
So no dey give me trouble so no dey come dey give me trouble jika
Way that you whine that thing make me dey want to dey mayan
Baby if you give me that thing i go give you heart desire
Tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes
O baby me and you go be five and six mo ti renikeji
O baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery
You dont know aa minz
I wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun
Is like am falling in love o jem ba e so ko to dun
Am calling your phone pick up o eh owe
Na only you wey i fit love o
Me i want to me i want to talk o
Before the matter before the matter long o
Am calling your phone pick up o
Na only you wey i fit love o



Авторы: Wallentin Berggren, Pehr Larsson, Kristina Nilsson, Morgan Viklund, Fredrik Lundqvist


Minz - Talk
Альбом Talk
дата релиза
20-10-2016

1 Talk




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.