Tee Blaq - Gbemileke текст песни

Текст песни Gbemileke - Tee Blaq



Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
If I start I no go finish...
Wetin my eyes don see...
I no fit talk am finish.
(No fit talk am finish) aah ahh
Them wanna see me finish.
(Wanna see me finish)
Oluwa Lon cover mi ooh
Baba n gbebe mi ooh
Lori titi olodaa.
Ni mushin oloosha.
I waka come
(Waka waka)
Won no mi Gan (waka waka).
Omo no lele (no lele)
My brother man, no lele (no lele).
If you be hustler no sege (no sege)
Cause one day wey go dey eeh.
As I dey tell you say no lele (no lele)
My brother man, no lele (no lele).
If you be hustler no sege (no sege)
Cause one day wey go dey eeeh.
Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
I dey wish you what you wish for me (Amen).
If you dey pray for me (Amen)
I go dey pray for you (Amen)
Beg for blessings to follow you (Amen)
If you wish me bad, I wish you good (Amen)
You do me bad or good (Amen)
I go dey pray for you (Amen)
Anything you do go follow you (Amen)
They want to block my way
They no want make my day
They want to scatter scatter my way
But them scatter scatter their way
If no be God wey show me the way
They for dey use my matter dey play
Na so so blessing blessing everyday
And dem be worry worry everyday
Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
If I start I no go finish...
Wetin my eyes don see...
I no fit talk am finish.
(No fit talk am finish) aah ahh
Them wanna see me finish.
(Wanna see me finish)
Oluwa Lon cover mi ooh
Baba n gbebe mi ooh
Lori titi olodaa.
Ni mushin oloosha.
I waka come
(Waka waka)
Won no mi Gan (waka waka).
Omo no lele (no lele)
My brother man, no lele (no lele).
If you be hustler no sege (no sege)
Cause one day wey go dey eeh.
As I dey tell you say no lele (no lele)
My brother man, no lele (no lele).
If you be hustler no sege (no sege)
Cause one day wey go dey eeeh.
Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
Oluwa ti Gbemileke.
Oluwa ti Gbemisoke eeeh!!
Mo na owo soke oooh!!
Irawo mi like oooh!!
If you wish me bad, I wish you good (Amen)
You do me bad or good (Amen




Tee Blaq - Gbemileke
Альбом Gbemileke
дата релиза
06-05-2016




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.