2Face Idibia - U No Holy Pass Lyrics

Lyrics U No Holy Pass - 2Face Idibia



Hey, uuh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh, ai
Some people be acting like they know it all
Ooh
See, see
See this type of thing wey we dey feel
Before you know, you don dey wan to start to dey kolo small
I no go lie
We feel these things for real
Some people no believe am and e bring about them all don fall
Face reality and you will see
That it pays nobody
To be feeling that they're all and all
Try to visualize what I feel
And then I bet you what you see
would be a picture of a standing wall
If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so them go dey bring you down
Before you go know, you go dey for six feet under the ground
Ooh ah
Some be acting that they know it all
When everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
But no matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
So if you criticize me, talk small small
Cos you no holy pass, my brother
(whistle)
U no holy pass, my sister
Hmm, some people when they see a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining turn into shouting
Anytime they see a wrong thing
They continue shouting
Until the shouting turn into traditional shouting
Make them try to correct a thing
They will start to thinking
Until the thinking make the pressure to start to set in
Make them feel like outcasting
The society them live in
Because they lose them sense of belonging
But they would try to push am more
Try to open every door
When negativity doesn't make it certain
So when them try to stop the complaining and the shouting
Them no go fit because eno be spiritual something
People take advantage of them being
Cos them realizing
Say this people lost them spirit of fighting
So them start to use them head
Use am like dustbin
All the problem of the nation
Them be dumping, in them head
Slavery will start to set in like Amistad
Oyi, I know say you seen the making
And them start to do almost anything for almost nothing
Cos them same people they need some fighting
But the scavengers would drain them all
They will push them to the floor
And to collect all the people them belonging
But like a goat that has been pushed to the wall
We already ready start to do the fighting
So we a go gun them down
Run them all around
We a go chase them outta wey town
I sabi, we go gun down them
Before them go know, them go dey for six feet under the ground
Hey eh
Some be acting that they know it all
When everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
But no matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
So if you criticize me, talk small small
Cos you no holy pass, my brother
(whistle)
U no holy pass, my sister
Some be acting that they know it all
When everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
But no matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
So if you criticize me, talk small small
Cos you no holy pass, my brother...




2Face Idibia - Face 2 Face 10.0
Album Face 2 Face 10.0
date of release
17-12-2014




Attention! Feel free to leave feedback.