A-Star - Eggplant Lyrics

Lyrics Eggplant - A-STAR



Sexy girl from ghana
I know say she want the banana
She texts me eggplant i know say she want the banana
She dey give it to me when i wake up sit down meditate up
She dey give me when i wake up over the make up
She aint a big mama
But she want a big papa
She twerk it like Hanna Montana
And you know my thing long like a Katana
Tchale i'm in love with a sick body
Big body i'm in love with the thick body
She twerk it yeah she work it
Pull around with the thick body
Can i come thru with the ...
She want get the banana
(Want get the banana)
Ok come get the banana
(Come get the banana)
That why she want get the banana
(Come get the banana)
Ok oya come get the banana
(Come get the banana)
Sexy gurl from Naija
She want me
She want plenty
Every time she want me
And i'm back with the C
That V V V were the keys to the G
She take all my sicka
She take all my pound
When she take uber to the town
She dey the buy everything in the town
Oya dont front
Oya make una shiver
(No shiver no shiver)
I dey hustle so i'm late for the diner
She always looking at mirror
Chocolate babe looking like Nutella
Tchale i'm love withe the sick body
Big body
I'm in love with the thick body
She twerk it yeah she work it
Pull around with the thick body
Can i come thru with the ...
She want get the banana
(Come get the banana)
Ok come get the banana
(Come get the banana)
That why she want get the banana
(Come get the banana)
Ok oya come get the banana
(Come get the banana)




A-Star - Eggplant - Single
Album Eggplant - Single
date of release
10-04-2017




Attention! Feel free to leave feedback.