Afk - Osinanwata Lyrics

Lyrics Osinanwata - Afk



Pay attention now
Yeah
It's highly unlikely
For me to stop being original and Be a Copy
They're looking for gossip always Searching for a topic
But I'm always thinking of the Prize you Should know
Want couple millions on my name For a Show
Places I wan dey I'm always on the Road
Cos I don't wanna feel some type OF Way
Anything wey fit spoil my day
So baby make you roll me roll me One Jay
Make I dey far far away
Osinanwata buru ogaranya dis na The title dem go call me
Osinanwata buru okachara dem Been dey tell me dem no like me
Cos I don't wanna feel some type OF Way
Anything wey fit spoil my day
So baby make you roll me roll me One Jay
Make I dey far far away yeah
Make I dey far far away
If I dey move make you move Make you dance to the right vibe Oh Shake your body my baby
Let's do our thing baby girl make We vibe it's the right time
Make we no send anybody
Only you wey I want make we dey For the night time
From the night to the morning
Gon be our first to the next to the Next to the last time
Cos Wetin dem do I swear dem no Try
I don see things with my own eyes
They're acting all smart but Dem No wise
Wetin man go do dey him own Mind
The storm is over
We taking over
Oh hallelujah
Jah draw me closer
Cos I don't wanna feel some type OF Way
Anything wey fit spoil my day
So baby make you roll me roll me One Jay
Make I dey far far away
Osinanwata buru ogaranya dis na The title dem go call me
Osinanwata buru okachara dem Been dey tell me dem no like me
Cos I don't wanna feel some type OF Way
Anything wey fit spoil my day
So baby make you roll me roll me One Jay
Make I dey far far away yeah
Make I dey far far away
Cos I don't wanna feel some type OF Way
Anything wey fit spoil my day
So baby make you roll me roll me One Jay
Make I dey far far away
Osinanwata buru ogaranya dis na The title dem go call me
Osinanwata buru okachara dem Been dey tell me dem no like me



Writer(s): Eke Emmanuel


Afk - Sideline story
Album Sideline story
date of release
08-09-2022



Attention! Feel free to leave feedback.