Franz Ferdinand - Old Man (Mixed) Lyrics

Lyrics Old Man (Mixed) - Adekunle Gold



so rooo
Hold on, it is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
People wey no dey feed you always the first to talk about your life
Look at the irony, shame you for public, con dey beg you for side
Don't get it twisted oh, I no dey kiss ass, that shit is not healthy
Keeping my distance, oh, some people are worst than pandemic
If you go cost my peace, then I go take my leave
If e no be money, do not disturb me, please
If e go cost my peace, that's some expensive shit, oh
If e no be money, do not disturb me, please
Ma so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Ma so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am (leave am, leave am)
Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite, I dey pray make you get your own too
Sey bad time too never last, elẹmi lọ máa last ooo
Life comes at you so fast, small time you don become wetin you hate, oh
Okay
They hate their life, and their lonely
No energy for nobody wey no dey happy for me, for me
Okay, you hate your life, and you're lonely, no energy for nobody
No waste your time and I no see you
If e go cost my peace, then I go take my leave
If e no be money, do not disturb me, please
If e go cost my peace, that's some expensive shit, oh
If e no be money, do not disturb me, please
so rooo, hold on
It is what it is, yeah
Ma wo bẹ ooo, leave am
so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Leave am, leave am
Leave am, leave am, leave am
It is what it is
It is what it is



Writer(s): Kosoko Almoruf Adekunle


Franz Ferdinand - Late Night Tales: Franz Ferdinand (DJ Mix)
Album Late Night Tales: Franz Ferdinand (DJ Mix)
date of release
15-09-2014




Attention! Feel free to leave feedback.