Alpha Ojini - 12 Days Lyrics

Lyrics 12 Days - Alpha Ojini



My neighbor's christmas tree is popping
Early morning, kids and stockings
Santa claus is coming down
Santa claus is coming down
Chop the turkey, chop the stuffing
Early morning, check your stockings
Santa claus is coming down
Coming down
I'ma reach out to him one day
One out of these 12 days
Cos owu dey blow your guy
Shebi christmas go reach my side
I'ma reach out to him one day
One out of these 12 days
Cos owu don hold your guy
Shebi santa go reach my side?
Cos on the first day of christmas, nobody talk to me
The second day of christmas, nobody talk to me
It's the third day of christmas, nothing got to me
The 12th day of christmas, shey you go drop for me
Madam shey you go drop
Brother abeg show love
Everyday you go pass me for road
Bone face like person wey dey go war
See, I for no knock your door
If to say i get choice
The thing is that christmas tree wey you throway yesterday pain me gan
I know say my family poor
But we no dey beg food chop
I put my back into the hustle
Na him we dey take see front
And you know say you na my oga
I know say you No get joy
Everyday no be christmas but today na 25th
Oya bless your boy
My neighbor's christmas tree is popping
Early morning, kids and stockings
Santa claus is coming down
Santa claus is coming down
Chop the turkey, chop the stuffing
Early morning, check your stockings
Santa claus is coming down
Coming down
I'ma reach out to him one day
One out of these 12 days
Cos owu dey blow your guy
Shebi christmas go reach my side
I'ma reach out to him one day
One out of these 12 days
Cos owu don hold your guy
Shebi santa go reach my side
Cos on the first day of christmas, nobody talk to me
The second day of christmas, nobody talk to me
It's the third day of christmas, nothing got to me
The 12th day of christmas, shey you go drop for me
One more thing, as you dey show love, make we hear word
You go give person 5k post am for ig, begin dey tag tunde ednut
That's messed up
God dey for up dey see your effort
As we dey help others him go help us
You buy half bag of rice, person buy 50kg, you sit down for your house dey jealous
No forget say this christmas na one day
12 days later you still dey dey complain
Say your pikin no buy you hollandais
You go wear am tire when the hustle don pay
Pray make god bless all your pikin handwork
Na mama prayer be pikin backup
And me sef I need money
Cos 12 days from now, I go back lagos face my landlord
My neighbor's christmas tree is popping
Early morning, kids and stockings
Santa claus is coming down
Santa claus is coming down
Chop the turkey, chop the stuffing
Early morning, check your stockings
Santa claus is coming down
Coming down
I'ma reach out to him one day
One out of these twelve days
Cos owu dey blow your guy
Shebi christmas go reach my side
I'ma reach out to him one day
One out of these 12 days
Cos owu don hold your guy
Shebi santa go reach my side
Cos on the first day of christmas, nobody talk to me
The second day of christmas, nobody talk to me
It's the third day of christmas, nothing got to me
The 12th day of christmas, shey you go drop for me



Writer(s): Chukwuebuka Ntamere


Alpha Ojini - 12 Days
Album 12 Days
date of release
13-12-2019




Attention! Feel free to leave feedback.