BlackMagic - I Do Lyrics

Lyrics I Do - BlackMagic



Musician remember, I can give you everything you want
If you say I do, if you say I do
My rich friend dey tell me say
He go show me say he get money
If I say I do, if I say I do
Why I go do if I no do true true
I no fit say I do, just for you (oouuu)
Ahn
What wrong with him, don′ dey do like small pikin
See your mouth reeking of squadron and gin
Judgement in her eyes, dey reason all my sins
This na real life, real battles
Talking my shit, yeah I'm a real asshole
Dirty girls yeah, I′m passed those and passed hos
Who in it for the cash flow
My weakness is big yansh though (ahhaan)
No be small thing, this na grooving all, no be small fling
The rock wey dey my mind no be small ring
Was gonna put her above things, marry her and have four kids
I reason am one night when I don' drink
Na so my mind, say my man oya come see
What shall it profit a man
To find a dream girl but end up with no dream?
Efemena remember, you said you'd give me everything you got
If you say I do, if you say I do
God go give you everything you want
If you believe you′ve found a wife
And then you say I do, say I do
Why I go do if I no do juju
I no fit say I do, just for you
I no gree, I no gree, I no gree for you
I no greee
Speak my heart and I preach my soul
I dig through dirt and I reach for gold
Love, power, my dreams, I don′t need petrol
So based on your love, ama keep on going
Dayos on the line, he's on speaker phone
I′m spilling my mind 'cause my mind won′t leave me alone
This girl is lying and I know I shouldn't have been in her phone
Now I′m gonna have to leave her alone
Along with all the other bad habits, mama told me to free
Because of the kinda hold they had on a G
My dreams said focus on me baby
You need to focus on me and the magic we can bring when you sing
Magician
That's why these girls want rings
Don't you know that you married to your dreams?
She said wants your kids
I can give you queens who will bring you forth kings
And happiness beyond your wildest dreams
If you′re tapping in to your mind and your chi
Inside there′s a seed, designed to succeed
If only you believe
I no gree, I no gree, I no gree for you
I no gree



Writer(s): Efemena Mukoro


BlackMagic - Blackmagic Version 3.0 (Starving Artist)
Album Blackmagic Version 3.0 (Starving Artist)
date of release
31-01-2020




Attention! Feel free to leave feedback.