Danfo Drivers - Iya Mi O Lyrics

Lyrics Iya Mi O - Danfo Drivers



Iya mi o!
Iya mi o!
Iya mi o!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Anything I say anything I do
People dey talk about me
Again again
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Waiting we do dem
Anything I say anything I do
People dey talk about me
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
Bad again
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
Werther you rich na God God dey do am
Werther you poor na God God dey do am
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Anything I say anything I do
People dey talk about me
Again again
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Waiting we do dem
Anything I say anything I do
People dey talk about me
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
Bad again
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
You get money dem start to dey talk
You no get money dem start to dey talk
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
All dem mama dem know
All dem Papa dem know
All dem brothers dem know
All dem sisters dem know
Wine dance shaking body style
Shaking body
Shaking body
Shaking body style
Wine dance shaking body style
Shaking body
Shaking body
Shaking body style
This is montin on the microphone stand so tell all the
Masse we are d best coming up like this we are good good
London America we are good good
Even do na Asia we are good good
South Africa we are good good
Even Nigeria we are good
Iya mi o!
Iya mi o!
Iya mi o!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
You get money dem start to dey talk
You no get money dem start to dey talk
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!




Danfo Drivers - Danfo Drivers
Album Danfo Drivers
date of release
17-03-2012




Attention! Feel free to leave feedback.