Dare Sweet - Jabo Lyrics

Lyrics Jabo - Dare Sweet



Woni I too dey pose
Sey I no dey smile
If you calling on my phone
You're not talking money "Jabo"
Kode ni yor allart "Jabo"
Tete rora reverse, oga oy a reverse
Reverse tete rora reverse
Royal Royal Royal, everything royalies
I no dey enter okada again I'm a royalist
My girl is looking like a queen,
She is a royalist And I'll be chilling in the club with a royalist
Royalist ho, Royalist ho
Shout out to my guys, i hope sey u dey code
No go dey big up ur chest in front of a mopol
Awon omo bariga dey bad won like olosho
If you no send me man I no send u
And if you wish me well go to bless u
Bless you eh
Woni I too dey pose
Sey I no dey smile
If you calling on my phone
You're not talking money "Jabo"
Kode ni yor allart "Jabo"
Tete rora reverse, oga oy a reverse
Reverse tete rora reverse
Shalanga loma resi, Shalanga loma lo
People wey won dull our gingar
Shalanga shalanga lema Shalanga lema lol
Awontemi Royalist!
Royalist ho, Royalist ho
Woni I too dey pose
Sey I no dey smile
If you calling on my phone
You're not talking money "Jabo"
Kode ni yor allart "Jabo"
Tete rora reverse, oga oy a reverse
Reverse tete rora reverse



Writer(s): Oladare Abdufatai Idowu


Dare Sweet - Jabo
Album Jabo
date of release
13-08-2016

1 Jabo




Attention! Feel free to leave feedback.