Di'Ja - Abi Na Jazz Lyrics

Lyrics Abi Na Jazz - Di'Ja



Burst Brain
Fancy sh-t no be everything
I give you my heart and my everything
You no go (?) for anything
You' d reason I be everything
You don hold me for work o
That I have, I go give you
When you need, you can call me
Everything, Everything...
{Chorus Di'ja}
A... Abi na jazz
Abi na jazz
Abi na craze
Abi na craze, craze
Say, Abi na jazz
Abi na jazz
Abi na craze
Abi na craze, craze
Say say
Mmmh mmmh mmh mmh mmh mmh mmmh
Crazy is all I call you
I like the way you dey do me
Nobody wey fit to do me like you
I dey see say them girls dem like you
And when they turn on the club lights all eyes on you
{Chorus Di'ja}
Abi na jazz
Abi na jazz
Abi na craze
Abi na craze, craze
Say, Abi na jazz
Abi na jazz
Abi na craze
Abi na craze, craze
Say, say
Mmmh mmmh mmh mmh mmh mmh mmmh




Di'Ja - Aphrodija
Album Aphrodija
date of release
15-12-2017




Attention! Feel free to leave feedback.