Dotman - Pele Lyrics

Lyrics Pele - Dotman



Maybe I dey think too much
Maybe I don′t need to rush, oh no
Maybe if I te'pa mo
Me sef go still gbajumo, oh yeah
Those where the thoughts, my brother
When nothing dey, when money no dey
Those where the thoughts, yeah
Ah, ewo aye mi lo de
All the lonely nights
All the hunger days (hunger days)
All those days wey I wan borrow one K but person no dey
Oju eni ma la, a ri′yonu
Omo ase o mo, shey k'aso fun?
Omo ologo pele, hmm-hmm (ooh-ooh)
Pele oh
Deke-deke-ke, wo'bi t′aba de
No be by power, omo na grace oh
Kere-kere, a ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so
The money loud gan
Ishe ti dahun gan
Mo ti terrorize won
Enemies e bound gan
Kila shey te hate?
T′efi underate wa
Olohun elevate wa
Igboro appreciate wa
Me no dey hate oh
Me no go wait oh
Awa omo ologo
Higher we dey go so
Comot for road
No go 'cause go slow
See me as I dey so
Mo ti catapult lo
Mo ni "enu t′awon aye fi saami"
Ton fin so pe mo sabi oh (sabi oh-ohh)
K'oma f′enu fi pa'tan mi laida, amin oh-ahh (yeah-yeah)
Maybe I dey think too much
Maybe I don′t need to rush, oh no
Maybe if I te'pa mo
Me sef go still gbajumo, oh yeah
Those where the thoughts, my brother
When nothing dey, when money no dey
Those where the thoughts, yeah
Ah, ewo aye mi lo de
All the lonely nights
All the hunger days (all the hunger days)
All those days wey I wan borrow one K but person no dey
Oju eni ma la, a ri'yonu
Omo ase o mo, shey k′aso fun?
Omo ologo pele, hmm-hmm (ooh-ooh)
Pele oh
Deke-deke-ke, wo′bi t'aba de
No be by power, omo na grace oh
Kere-kere, a ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so
Deke-deke-ke, wo′bi t'aba de
No be by power, omo na grace oh
Kere-kere, a ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so
(Marqai Mix)



Writer(s): Olatunji Oladotun Alade, Emmanuel Annor


Dotman - Hakuna Matata
Album Hakuna Matata
date of release
05-02-2021




Attention! Feel free to leave feedback.