J. Martins - OYOYO Lyrics

Lyrics OYOYO - J. Martins



Chai
Oyoyo
See, oyoyo (yes!)
I don come, I don show
Ay, chai, see (oyoyo)
(J. Martins)
Ay, oyoyo, eh
Everybody, everybody say (oyoyo)
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh (oyoyo)
Ay, e no matter whether them like you or not eh (oyoyo)
See, so make you stand to your feet and dancia for me eh
(Oyoyo)
Chai, everybody say
See, as God don wear me a brand new coat
Make una come follow me celebrate
Everybody make una dey shout oyoyo, oyoyo eh
See, me I don come with my kind of flow
J. Martins don come elevate
People dey see me dey shout oyoyo (oyoyo eh) I say
Shey na God wey bless me, lift me, dey make me dey shine like this oh?
Na Him be the reason why the people dey see me they shout oyoyo, eh
Whether e good oh, eh (oh, eh)
Whether e bad oh, eh (oh, eh)
See, God wey do am for me, e go do am for you eh
Everybody, everybody say (oyoyo)
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh (oyoyo)
E no matter whether them like you or not eh
(Chai, see oyoyo)
See, so make you stand to your feet and dancia for me, eh
(Oyoyo)
When I say, "Coolu-coolu"
Papa and mama dem coolu-coolu
Okada drivers, coolu-coolu
Baba God e dey your side, oh
Chai
When I say, "Coolu-coolu"
My brothers and sisters, coolu-coolu
Everybody where you dey here, coolu-coolu
Baba God e dey your side, oh
Chai, see, wait for your blessings, na turn by turn, everybody must to make am eh
This life wey we dey, no matter how you do, enemies must to talk eh
As God don bless me oh, eh (oh, eh)
Na so Him go bless you oh, eh (oh, eh)
Chai, God wey do am for me, e go do am for you eh
Everybody, everybody say (oyoyo)
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
(Oyoyo)
E no matter whether them like you or not eh (chai, see oyoyo)
See, so make you stand to your feet and dancia for me, eh
(Oyoyo)
Chai, everybody say
J. Martins, God e don bless me eh
See as my life e dey sweet eh
Make una dey chop like be biscuit eh
Chai, na my song eh (see)
Anywhere I go, I dey scatter, I no dey gree
Them say, "Me too harsh for the matter"
No be you be my God eh
So make you watch, wetin you dey talk eh (no, no, no)
Shey na God wey bless me, lift me, dey make me dey shine like this oh?
Na Him be the reason why the people dey see me they shout "oyoyo" eh
See, whether e good oh, eh (oh, eh)
Whether e bad oh, eh (oh, eh)
Chai, God wey do am for me, e go do am for you eh
Everybody, everybody say (oyoyo)
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
(Oyoyo)
E no matter whether them like you or not eh (chai, see oyoyo)
See, so make you stand to your feet and dancia for me eh
(Oyoyo)
Everybody, everybody say (oyoyo)
See, my brother this kind of life na to jolly dey go eh
(Oyoyo)
E no matter whether them like you or not eh (chai, see oyoyo)
See, so make you start to your feet and dance here for me eh
(Oyoyo)
Chai
No, no, no
Ay, J. Martins, dem say (no, no, no)




J. Martins - ELEVATED
Album ELEVATED
date of release
11-01-2013




Attention! Feel free to leave feedback.