Jay Cube feat. Ajala - Plenty Lyrics

Lyrics Plenty - Ajala , Jay Cube



Otoni (Oh)
Oh oh
Listen
Get rich or we die trying
Been thugging all my life
Not buying what you selling
See I′m doing quite alright
All the parliament
If them like put the blame on me
Yea yea yea yea
Cause i done paid all my dues
Don't get this confused
This no be tele tele
Even if them wash me
Even if them soro mi yea
Even if them throw my matter to the gutter
Omo mi oh ran wan oh
That′s why I'm doing me
I gotta shooter to the left of me yea yea
I got my family to the right of me yea yea
If you no like am make you chop boli yea yea
E get plenty plenty things
Wey just Dey happen for this life
Plenty plenty things
Plenty plenty nonsense
E get plenty plenty things
Wey just Dey happen for this life
Plenty plenty things
Plenty plenty nonsense
Otoni (Oh)
O le scratch anyhow, Na your own disk
Dem dey yarn plenty, dem dey chat shit
Like I care tho, like I notice
Gbena woju ekun at your own risk
Monkey no fine mama like am
Mama tell me to dey stay calm
On God it be truth I dey state fam
Oluwa lon cover ise yen see no b State Farm
Won ni disable ni Ko le gbe ra
Omo tin ball nsin CARLOS VELA
Jaycube are they still talking?
Tin ba mu won ton ba jele they are lucky
(What)
Ajala mio need lati soro
Awa la ni igboro
Jaycube o need lati soro
Awa la ni igboro oh oh
E get plenty plenty things
Wey just Dey happen for this life
Plenty plenty things
(Plenty)
Plenty plenty nonsense
E get plenty plenty things
Wey just Dey happen for this life
(Plenty)
Plenty plenty things
Plenty plenty nonsense
Otoni (Oh)
Omg jay



Writer(s): Folajimi Oyeneyin


Jay Cube feat. Ajala - Tales of 295 South
Album Tales of 295 South
date of release
26-11-2019



Attention! Feel free to leave feedback.