Joeboy - Count Me Out Lyrics

Lyrics Count Me Out - Joeboy



Ha, I think I (I think I)
I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I′m too blessed
God dey my side so you can't stress me
As I reach here e be like magic
I know you don′t understand it, yea
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping, yea
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it, yea
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I′m never stopping, yea
Now you see me ′pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o, ja o, ja o
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn′t mean I don't know what I am about, yea
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
′Cause I no dey shout
Doesn't mean I don′t know what I am about, o na



Writer(s): Joseph Donus, Kevin Akpewe


Joeboy - Somewhere Between Beauty & Magic
Album Somewhere Between Beauty & Magic
date of release
03-02-2021




Attention! Feel free to leave feedback.