Omah Lay - how to luv Lyrics

Lyrics how to luv - Omah Lay



(You know I'm just tryna have fun tonight, you know?)
(Ain't nobody judgin' anybody)
(Everybody is beautiful tonight)
(You feel me?)
('Cause you know, you know)
My body dey for Adamawa, wa-wa-wa-wa-wa, wa
My head dey for Jigawa, wa-wa-wa, whoa-whoa, whoa
My matter, e full for nkom, kom, kom wah
My heart carry too much ngwo, ngwo-ngwo-ngwo, ngwo-ngwo-ngwo ah
Girlie, come show me how to love (trabaye, trabaye)
We get married, no divorce
It's just you and I, endorse (trabaye, trabaye)
All these diamonds ain't enough
My girlie, come show me how to love, oh-whoa (trabaye, trabaye)
It's just you and I, endorse
We get married, no divorce (trabaye, trabaye)
All these diamonds ain't enough (all these diamonds ain't enough)
I've been tryin', shawty
Trust me, I f- with you
But, I no believe say you go fit to solve my issues (ah, ah-ah-yeah)
You know na Kcee wey sing Limpopo (trabaye, trabaye)
My motor dey for Ikoku oh
Chop my money in to-to
Omotena, hit my agogo
I know wetin dey your kom kom (trabaye, trabaye)
If you no gimme, I go kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy, Isaac Boro
Girlie, come show me how to love
We get married, no divorce
It's just you and I, endorse
All these diamonds ain't enough (oh)
My girlie, come show me how to love, oh-whoa (show me, show me, show me)
It's just you and I, endorse
We get married, no divorce
All these diamonds ain't enough (all these diamonds ain't enough)
(Trabaye, trabaye, mm-ayy)
(Oh jo-jo, jo-jo)
(Trabaye, trabaye, mm-ayy)



Writer(s): Isaiah Precious, Kelvin Ibinabo Oriye, Michael Innocent, Stanley Omah Didia


Omah Lay - Boy Alone
Album Boy Alone
date of release
14-07-2022




Attention! Feel free to leave feedback.