Omawumi - I No Sure Lyrics

Lyrics I No Sure - Omawumi



I no sure say I go miss you
I no sure say I go care
I no sure say one day I go wake up to wonder why you are not here
I no sure say I go cry
Not even once drop go commot from my eyes
So I know he is boo, i no sure say I go know say you go
I no sure say when I kiss you I don′t even close my eyes
I know say my body no go answer when you give me those your bedroom eyes
Don't even try to bow down cos my emotions can lie
So my baby boo I no sure say I go know say you go
Se you see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me, e Don dey come back to you
That is why e no go pain me if you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go
You see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me, e Don dey come back to you
That is why e no go pain me when I′m sure you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go
I no sure say I go know say you go



Writer(s): cobhams asuquo, omawumi megbele


Omawumi - Timeless
Album Timeless
date of release
30-06-2017




Attention! Feel free to leave feedback.