P-Square - Senorita Lyrics

Lyrics Senorita - P-Square



Instrumental
Senorita mamcita ahh
She been tell me say she don't like me
She dey see me now she dey feel me
She supposed to be my wifey,
My lifey recessively
I no fit wait until i take her to my family
When I was gonna to, you were making me your enemy
Senorita mamacita
You dey feel me, can I reach her
Now your begging me to take a ride with me
But before you no even wanna send me
But now when me dey make my money
Now you were saying that this cause your honey
Now your begging me to take a ride with me
But before you no even wanna send me
But now when me dey make my money
Now you were saying that this cause your honey
Senorita mamacita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Whenever
Mamacita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Ahh ahh
Wetin I do you do you
After all the things I've done for you and I
I no be mugu mugu
When I dey suffer tell me where you dey ehhh
I don get another family
Another person wey dey give me everything wey I need
The person wey dey show me say love e no need money
Shey you telle say I no go see your body
Now your begging me to take a ride with me
But before you no even wanna send me
But now when me dey make my money
Now you were saying that this cause your honey
Now your begging me to take a ride with me
But before you no even wanna send me
But now when me dey make my money
Now you were saying that this cause your honey
Senorita mamacita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Whenever
Mamacita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Hey yo, hey yo
So many, many
So many many things dey happen
When e dey happen
Nobody know y e dey happen
Give me example like adam and eve wey eat dey apple wey dey forbidden
Even though e no dey for giving
But you were willing
So put your hands up to the ceiling
Chilling legs dealing straight with no feelings
Now you were willing to join the Q with
Aisha, felicia, anita, padie and even praciecia
Senorita mamcita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Whenever
Mamacita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Now your begging me to take a ride with me
But before you no even wanna send me
But now when me dey make my money
Now you were saying that this cause your honey
Now your begging me to take a ride with me
But before you no even wanna send me
But now when me dey make my money
Now you were saying that this cause your honey
Senorita mamcita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Whenever
Mamcita
I tried to reach her
Now you wanna be there
Down with the p-square
We go dey see later
Dey see later
Senorita mamacita
Can I reach her
We go dey see later
Senorita mamcita
Can I reach her her
Ooh ooh oooh
Yeah yeah
See later
Ooh ooh oooh
Yeah yeah
See later
Ooh ooh oooh
Yeah yeah
See later




P-Square - Last Nite - Reloaded
Album Last Nite - Reloaded
date of release
10-10-2008




Attention! Feel free to leave feedback.