Peruzzi feat. Set Up - Color (feat. Set Up) Lyrics

Lyrics Color (feat. Set Up) - Peruzzi



Wawawa
(Lussh)
Baddo, fine girl
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge
(Lussh on the beat)
Ge-ge-ge-ge
Nne, biko don't jonz
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne, biko don't jonz
My love be the koko
My love be the koko
That's why everyday
Na me dey for you
Kilode?
Wetin I go do for you?
Everyday, I say na me dey for you
Kilode?
Wetin I no do for you-ou-ou?
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me, I no know
Say me I no know
Set Up oh
Your back like sweet 16, omo
Omo, you fine and clean
See your body dey burst my thinkin', omo
So, I no fit die and leave omo
Many many connection
Many many things wey my eyes don see
If I tell you e be like confession
But no be oppresion
Nne, biko don't jonz
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne, biko don't jonz
My love be the koko
My love be the koko
That's why everyday
Na me dey for you
Kilode?
Wetin I go do for you?
Everyday, I say na me dey for you
Kilode?
Wetin I no do for you-ou-ou?
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me, I no know
Say me I no know
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge
This sound is
Wawawa
Baddo, fine girl
(Lussh)




Peruzzi feat. Set Up - Rum & Boogie
Album Rum & Boogie
date of release
09-04-2021




Attention! Feel free to leave feedback.