Popular - Destiny - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Popular - Destiny




Popular la la la la
Популярное ля ля ля ля
Shey I must be dreaming
Шей я должно быть сплю
Shey na me be this I can't believe it
Shey na me be this я не могу в это поверить
Shey dem wan pour sand sand for my garri
Shey dem wan насыпь песок песок для моего Гарри
But Oluwa no gree for them oh
Но Олува не гри для них о
Oluwa no gree for them oh oh
Олува не гри для них о о
And my mama say no trust person
А моя мама говорит Не доверяй человеку
'Cause na who know person
Потому что на, кто знает человека
Na e dey kill person
На э дей убей человека
Wetin my eyes don see I swear e no fit reach me talk
Слезы текут по моим глазам не вижу клянусь я не в состоянии дотянуться до меня и поговорить
As I just dey work
Так как я просто работаю
Make the blessing come
Пусть придет благословение
My destiny, destiny
Моя судьба, моя судьба.
Nobody can change it
Никто не может изменить это.
Nobody fit stop am
Никто не подходит стоп ам
My destiny, destiny
Моя судьба, моя судьба.
Nobody can change it
Никто не может изменить это.
Nobody fit stop am
Никто не подходит стоп ам
And I wan hammer, hammer, hammer
И я хочу молот, молот, молот.
I buy hummer, hummer for mama
Я покупаю Хаммер, Хаммер для мамы.
I give her Pounds, Naira or Dollar
Я даю ей фунты, найру или доллар.
But dem dey pray make I fall down oh
Но дем дей молись заставь меня упасть о
But I go hammer, hammer, hammer
Но я продолжаю молот, молот, молот.
I buy hummer, hummer for mama
Я покупаю Хаммер, Хаммер для мамы.
I give her Pounds, Naira or Dollar
Я даю ей фунты, найру или доллар.
But dem dey pray make I fall down oh
Но дем дей молись заставь меня упасть о
So tell me one reason why dem carry my matter for head
Так скажи мне хоть одну причину почему они несут мою материю за голову
Give me one reason why dem want make my happiness end
Назови мне хоть одну причину почему они хотят покончить с моим счастьем
But oluwa don butter my bread
Но олува Дон намажь мой хлеб маслом
And he go put them to shame
И он пошел посрамить их.
Say I just want to shayo o
Скажи я просто хочу шейо о
I just want to live my life
Я просто хочу жить своей жизнью.
No one knows tomorrow o
Никто не знает, что будет завтра.
So many nights I cried
Так много ночей я плакала.
Omoh I don cry sotey my eyes wan tear
Омох я не плачу соти мои глаза бледнеют от слез
And na one shoe I dey wear that year
И еще один ботинок который я ношу в этом году
Even my only trouser sef e don tear
Даже мои единственные брюки sef e don рвутся
Omoh me I suffer that year
Омох я страдаю в этом году
My destiny, destiny
Моя судьба, моя судьба.
Nobody can change it
Никто не может изменить это.
Nobody fit stop am
Никто не подходит стоп ам
My destiny, destiny
Моя судьба, моя судьба.
Nobody can change it
Никто не может изменить это.
Nobody fit stop am
Никто не подходит стоп ам
And I wan hammer, hammer, hammer
И я хочу молот, молот, молот.
I buy hummer, hummer for mama
Я покупаю Хаммер, Хаммер для мамы.
I give her Pounds, Naira or Dollar
Я даю ей фунты, найру или доллар.
But dem dey pray make I fall down oh
Но дем дей молись заставь меня упасть о
But I go hammer, hammer, hammer
Но я продолжаю молот, молот, молот.
I buy hummer, hummer for mama
Я покупаю Хаммер, Хаммер для мамы.
I give her Pounds, Naira or Dollar
Я даю ей фунты, найру или доллар.
But dem dey pray make I fall down oh
Но дем дей молись заставь меня упасть о
My destiny, destiny
Моя судьба, моя судьба.
Nobody can change it
Никто не может изменить это.
Nobody fit stop am
Никто не подходит стоп ам
My destiny, destiny
Моя судьба, моя судьба.
Nobody can change it
Никто не может изменить это.
Nobody fit stop am
Никто не подходит стоп ам
See my destiny ye ma
Посмотри на мою судьбу да ма
See my destiny
Узри мою судьбу.
See my destiny ye ma
Посмотри на мою судьбу да ма
Popular la la la
Популярное ля ля ля





Writer(s): Christoper Ugochukwu Godstime


Attention! Feel free to leave feedback.