Popular - Life Lyrics

Lyrics Life - Popular



Omo life no dey wait for nobody
The main topic is about the money
You know say oluwa na the very first thing
Make you hustle for your pocket na the second thing
Second thing
And so my brother take am easy oh
Person wey don die no dey look for money oh
Everybody for this life get their separate journey oh
Journey oh oh oh
I say journey oh
So just tell me, tell me
Wetin Mohamed no go see for gate oh
Chukwukeuwa just dey break my face oh
I no fit give up for life because it's not too late oh
It's not too late oh
Say oluwa make you run am for me
Oluwa make you run am for me
Because I want that plenty money
I want that plenty money
I know say no be me fine pass I know say no be me smart pass
But e for better make you bless me now now
Because I no dey for later
Oh come and see America wonder
America wonder
America wonder
America wonder
America wonder
America wonder
America wonder
America wonder
And so my brother take am easy oh
Person wey don die no dey look for money oh
Everybody for this life get their separate journey oh
Journey oh oh oh
I say journey oh
So just tell me, tell me
Wetin Mohamed no go see for gate oh
Chukwukeuwa just dey break my face oh
I no fit give up for life because it's not too late oh
It's not too late oh
Say oluwa make you run am for me
Oluwa make you run am for me
Because I want that plenty money
I want that plenty money
I know say no be me fine pass I know say no be me smart pass
But e for better make you bless me now now
Because I no dey for later
Oh ye
So my brother take am easy oh oh oh
Easy oooo uh o
Popular



Writer(s): Christoper Ugochukwu Godstime


Popular - Who Is Popular
Album Who Is Popular
date of release
19-06-2020




Attention! Feel free to leave feedback.