Sheun Natural - Sugarcane Lyrics

Lyrics Sugarcane - Sheun Natural



Sugar cane sweet nobody dey swallow
Na who know road person go follow
To be a man no be moin moin
Before I talk finish roll me one joint
Look me bad you go get apollo
If I tell you story na you go mellow
You go know say I get my own point
Wey make me move ahead at one point
Me le fara sinuku
K′Olohun majen roshi o
Ema wo awon Abinuku
Won ni n ma saye mi o
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Ori lo mo la yeah
Nkan ti nma je
Nimaje laye mo wa o
Eh eh
Ori lo mo la yeah yeah
Nkan ti nma je
Nimaje laye mo wa o
Laye mo wa o
Won f'Hennessey San wo,fi rosay sanwo
Was the promo sure
Me I go act mature, I go leave the talk
Make dem bear the loss
Music is my baby, I go treat am right
I no go let anybody poison my mind
Nobody can block me, GOGO must to shine
I dey grind steady make nobody waste my time
Man no be fool, but Jah love is true
That is why I stick to the plan, I no mumu
I no dey for your cruise eh
Before you judge me take a walk in my shoes
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Wise up make you chop knuckle
No let dem bad mind stop you
Believe in God and in your hustle
Na by grace no be by muscle
Ori lo mo la yeah
Nkan ti nma je
Nimaje laye mo wa o
Eh eh
Ori lo mo la yeah yeah
Nkan ti nma je
Nima je laye mo wa o
Laye mo wa oo
Sugar cane sweet nobody dey swallow
Na who know road person go follow
To be a man no be moin moin
Before I talk finish roll me one joint
Me le fara sinuku
K′Olohun majen roshi o
Ema wo awon Abinuku
Won ni n ma saye mi o
Mo ma saye mi
Mo ma gb'aye mi
Mo ma l'ola
Mo ma lowo ehn
Its Your boy Sheun Natural
Yeh yeh yeh yeh
GOGO



Writer(s): Oluwaseun Samuel Ojeyinka


Sheun Natural - Sugarcane
Album Sugarcane
date of release
17-08-2019




Attention! Feel free to leave feedback.