Sirlex - Yes I Know Lyrics

Lyrics Yes I Know - Sirlex



Blast a man inner the place
Your Very Own Boy it is YVOB gang
E mini fine boy lomo fine boy gongon
Ifeco Nwanne Yah Boy
Nobody know wetin man don face
Wetin man don do
Nobody know say the man don craze Eeh
Nobody know wetin man don cook
Wetin man wan taste
Me no care about wha people say
Listen up uhh
But if I start to dey demo
Them go wan to dey dance to my demo
Everybody make una dey copy my demo
Oya start to Dey move to my demo ehhh
Ahh
But if I start to Dey demo
Dem go wan to Dey dance to my demo
Everybody make una dey copy my demo
Oya start to Dey move to my demo ehhh
So I say
Yes I know if you no get money dem go japa
Yes I know if you no get money call am sapa
Yes I know if you no get money dem go japa
Yes I know if you no get money call am sapa
Money dem go japa o Nah nah
So make I tell you something necessary
I be the new school kid since ss3
I dey run dis class no be chemistry
I fit cap anything from genesis
Everything I do dem go jealous me
But at the same time they feel the melody
I no fit give my time to my enemy
No be say na your papa wan credit me
But If I no get the money I no feel complete
But if I work all night dem go say I thief
Talk about the money you Dey talk conji
Shout out to my niggas wey Dey think of me
As for the new anthem I no fit compete
I only call on them if they call on me
Alyaye farabale make you now fall on me
Shey you Dey pray back then make E no work for me
So I say
Yes I know if you no get money dem go japa
Yes I know if you no get money call am sapa
Yes I know if you no get money dem go japa
Yes I know if you no get money call am sapa
But if I start to Dey demo
Dem go wan to Dey dance to my demo
Everybody make una dey copy my demo
Oya start to Dey move to my demo ehhh
Ahh But if I start to Dey demo
Dem go wan to Dey dance to my demo
Everybody make una dey copy my demo
Oya start to Dey move to my demo ehhh
Ahh
You know as E Dey be
Nah nah move to my demo ehh
Eew
It's Y V O B gang
Make you Dey dance to my demo ehh



Writer(s): Chukwuemeka Obinna Charles


Sirlex - Yes I Know
Album Yes I Know
date of release
26-04-2022




Attention! Feel free to leave feedback.