Sound Sultan - Ayo Odenu Lyrics

Lyrics Ayo Odenu - Sound Sultan



I wonder why you fail to see the reason why I fail to smile
When faith will smile on my face, but me I′m not gonna lie
I fail to see the funny reason behind these teeth wey you dey show me
Won ba é amò ayo odenu
Won ba é amò ayo odenu
How come when you don make am, dem dey hate you
'Cuz when you no make am dem dey pray
Make u make
Pray make u make
Pray make I make
Pray make u no make reach me, no be so
Every other person go dey wish himself
More than the next person Wey dey wish himself
Friends and family go wish you well
But when u don make am dem go winch u sef
High above the sky
The birds dem dey fly
Dem no dey jam themselves
Ooooh
Won ba é yó, amò ayo odenu
Won ba é amò ayo odenu
How come when you don make am, dem dey hate you
′Cuz when you no make am dem dey pray
Make u make
Pray make u make
Pray make I make
Pray make u no make reach me, no be so




Sound Sultan - Out of the Box
Album Out of the Box
date of release
11-11-2016




Attention! Feel free to leave feedback.